@ajproductionsofficial: That moment you realise you’re about to make a hit #seyivibez #fyp #explore #yfpシforyou #nigeria #seyivibez🔥📌💯 #naijatiktok #naijamusic
This song fit spoil seyi vibez music career if e drop ham.. 😅
2024-11-04 00:27:15
250
𝐃𝐨𝐥𝐥𝐚𝐫🏄 :
I lost my mum 🥺😭 today
2024-11-03 09:34:53
231
Cityboi Ogo001 :
You guys don’t understand music 🎶 Thsi is what they call melody 🎵 his trying to get the flow that can match the beat 😅😳
2024-11-04 07:26:52
89
Poco Baller⚽💛 :
I pack my bag o
Bami gbowo
werey waleko
koseyan leko
hit so hard Professor🥰🥰🥰🥰🥰😅
2024-11-03 19:57:00
153
Dajuma⚔️🙂↔️🤺 :
Make Una tell this guy the truth nah 😅
2024-11-03 05:21:11
42
Demola__1🤲🕊️ :
Even if professor drop this vibe alone na hit and e go top 1 wey NSNV dey active 😫❤️
2024-11-03 06:43:12
1193
Humble :
THIS ONE LIFE DON SPOIL 😭😭😭😭😭😭
2024-11-03 08:00:34
79
Lil Rex❤️ :
If seyi cough me I go download am
2024-11-03 05:25:50
561
Bukola$🚶 :
Who Dey hate Seyi no suppose follow us enter 2025😂😁
2024-11-03 10:04:30
174
vikky :
I pack my bag 🎒 oooo
werey waleko
kosero leko
it never late oooo
please 🙏 na question I ask is seyi not coming to Nigeria again or what coz the lyrics says alot
2024-11-03 18:32:35
129
{AKOREDE}🪢😁🤍 :
I pack my bag 💼 ooo, bami gbowo,werey wa leko, kosere leko it never late ooo
2024-11-04 05:48:43
25
Fash_🥀 :
Dis one life don finally spoil 😂😂😂
2024-11-03 08:34:06
3
diamond0.0.1 :
If na Zino everyone for don use the sound ☄️🔥
2024-11-03 06:28:32
77
D_Rêâł_Κhølă_Ŝf💝 :
Cana I see your work for awa professor body 😂😂
2024-11-03 07:47:11
132
Kosa👽 :
He wan dey sing like burna
2024-11-03 04:30:49
154
Rosheed :
E no write am down ooo 🥰
2024-11-03 04:01:35
228
AJOLAWA🔝💚 :
December wey go sweet, na seyi go let us know 🥺🥰
2024-11-03 06:13:03
145
A 🇲🇽 M 🇧🇷 K 🇺🇸 :
All of us in the comments section go see 2025🙏
2024-11-03 21:11:17
32
COUTINHO OG :
If seyi drop this song eh everywhere go scatter l swear
2024-11-04 19:45:37
8
Sally Dolly :
Abeg wetin he dey sing 😂😂😂
2024-11-03 06:03:39
42
🔥☮️__Halpheez__☮️🔥 :
Una no gree tell him the truth 😂
2024-11-03 20:51:48
35
PerryDc :
So una hear wetin he dey talk 😂make una follow una sef talk truth 😂💔
2024-11-03 18:52:54
10
Aboki dawa :
i use my hairpeace self I don't even hair anything seyi saying 😂😂😂😂
2024-11-03 17:48:12
30
IBRAHIM💞🍁 :
If I Dey tell una say Zino get voice pass una mentor una go Dey cry peace out ✌️😂😂😂
2024-11-03 08:52:20
7
A҈𝖄𝕺𝕭𝕬𝕸𝕴🤡 :
Another pattern prof
2024-11-03 06:05:50
38
To see more videos from user @ajproductionsofficial, please go to the Tikwm
homepage.