More than 400 videos of Balthazar 😭and I didn't even receive one video. Then they say Africa is one big family 🥺 I'll leave it to God😭
2024-11-06 15:40:52
386
Mr. Heartbreak 💔⭐ :
guess how much mozkoh dey owe dem😂😂😂
2024-11-06 11:08:23
2701
EVIL 😈 RICHIE 🤑 :
Nor worry nah me dem Dey fine 😂😂😂😂
2024-11-06 19:39:30
1414
Christo Emmanuel :
This is not my problem, my problem now is, someone mistakenly called my phone today, thinking I’m his boss and begged for 2 days off work and I gave him one month. 😎😅😅
2024-11-06 16:09:41
128
Justice Osagie :
Total money wey i dey owe MTN now na 12,000 🤌😂😂😂😂
2024-11-06 07:51:11
875
EMMY 🇳🇬 🇰🇼 :
Guys pls which kind business person fit open for front of police 👮♂️station
2024-11-06 18:51:59
52
Marcelo Money :
I swear , this is the funniest videos I've watched this year . I literally laughed really hard
2024-11-06 16:31:34
108
oscar lee :
first SIM 4500
second SIM na 350
other SIM nah 6,000
2024-11-06 13:37:21
81
Onyiibest1232 :
don't worry na me them day find😂😂😂
2024-11-06 16:16:55
482
EKUA🧝🏼♀️KORKOR🦋🧚🏼♂️ :
I dey owe 3,200gh that’s 320k. Hope they won’t start this in Ghana 🥺
2024-11-06 20:53:18
96
Sekany Trapz 🦅 :
No worry na me Dem dey find 😂😂😂
2024-11-06 15:32:14
30
Usherugo :
I dey watch Mozkoh sinceeee not knowing say I no dey follow him
my brother just forgive I just did now 😂😂😂😂😂😂😂
2024-11-06 09:42:20
384
Pkkkkkk🧸💍💞 :
Aswr na me dem Dey find 😂😭😭I Dey hold 4500 and the worst part is that as I pay 500 I go borrow the same 500 again 😂😭😭
2024-11-07 17:06:07
29
Mis Nancy 🇨🇦🇳🇬 :
MTN and palmpay dey come for me o🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
2024-11-06 15:41:01
408
YASORT :
I laugh aa enter NPP Party Office and shouted Ɛyɛ Zu 🤣
2024-11-06 21:57:04
38
~the😒most🥺saddest~girl😩💔 :
Me and Happiness 🫲…..🫱💔
2024-11-06 22:22:10
20
zeusalpha958 :
funny country 😅....Nigeria 🇳🇬 is the best country in the WORLD 🌍 currently
2024-11-10 07:48:42
52
PeluMi 👽💨4KT🥀💙✝️🤲 :
E nor go better for Saidaboj
2024-11-08 22:13:47
82
frazylove :
chaii 😂, I dey owe 6500 😂😂
2024-11-08 10:06:36
21
THE STAMMER BOY🌚 :
Laugh wan injured me 😂😂
2024-11-06 15:54:19
42
Ezzyking :
Lol this guy da funny me 😂😂
2024-11-06 15:01:46
34
UHUNOMA ♥️♥️ :
I swear I dey among the people wey dey hold MTN,mine is 4k 😂🤣🙆
2024-11-07 19:07:40
10
😖😒😌uNbOtHeReD pSyChO😒😏😑 :
nd na borrow I borrow take watch dis vid😭
2024-11-06 22:35:50
71
Alberto27234 :
Na why the no gree borrow me money since yesterday 😂😂😂
2024-11-07 18:07:01
21
Nancy :
me self don set leg to run , I don forget say na video I dey watch
2024-11-06 20:00:32
15
To see more videos from user @emzy_makanaki_, please go to the Tikwm
homepage.