@krazybosco: God abeg na 😭😭😭

EZEMURU CHINAGOROM JOHNBOSCO
EZEMURU CHINAGOROM JOHNBOSCO
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 08 November 2024 19:11:07 GMT
437292
57995
1183
11783

Music

Download

Comments

realpeller
₱ɆⱠⱠɆⱤ :
No be hunger nah stature me self dey open 🤣🤝
2024-11-09 13:59:17
1791
ajebor_109
AjeBor :
I don chop my own belt
2024-11-09 09:18:12
758
avoidthisaccountpls
AVOIDTHISACCOUNTPLS :
No forget say belt na meat ooo soak am for water e go turn kpomo bro♥️
2024-11-09 12:41:30
207
istanbulnation1
🪴ÏSTÅÑBÛL⚔️ :
I no fit laugh ooooo,I dey Naira Marley house abeg,make dem no think say I Dey laugh zino😂😂
2024-11-09 21:04:20
28
abigvib
I am a change person na✝️🛐 :
Send aza come jor
2024-11-10 08:57:40
5
richard_akan
Akan❤️🦅 :
Una still dey open hole for belt…I don dey thief oo😂
2024-11-09 14:10:02
28
evil.ra
airlord :
so you still get belt me wey don soak am use am do phurmo
2024-11-09 07:35:14
59
verysinglefemi
𝖋𝖊𝖒𝖎𓃵🌶️🇳🇬 :
I don turn mine back to Pomo ooo😂
2024-11-09 08:51:45
355
kayo.blinkz
KAYO BLINKZ 🦅❤️ :
Una still dey use belt ? 😳
2024-11-09 09:55:52
104
baby_love4419
Baby_Love :
So unna Dey use belt 🥺, na shoe lace I Dey take tie my trousers 🤧💔
2024-11-09 19:10:10
65
kenxorl
ALL GIRLS ARE THE SAME😡 :
this guy resemble king nasir 😳
2024-11-09 15:34:29
16
emmykachi3
KACHI💡 :
Guys my baby said she’s pregnant 🥺
2024-11-09 22:05:30
3
purple5062
dodo🇳🇬 :
Calm down 🥺just keep opening
2024-11-09 14:56:24
79
kvngwest24
KING :
send aza if sporty pay me I go and something 😂😂😂
2024-11-09 15:15:00
19
dayveed5
Oshare :
I don buy belt way no dey use hole make I no dey open hope everyday
2024-11-09 10:53:21
4
vicola99
vicola😊 :
I no dey wear trouser again even with belt naso I go dey struggle hold trouser dey waka for road
2024-11-09 18:21:30
5
To see more videos from user @krazybosco, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About