You see wiz+burna+rema … I nor dey use dem play …. This is 🔥
2024-12-04 21:58:47
224
becoming_dr.chenene :
man imagine Skepta hoping on this beat
2024-12-04 20:27:55
12
Ade ola :
rema drop this song
2024-12-04 08:51:58
5
Gudmundsson :
Rema don carry wizkid file 😳
2024-12-04 12:31:19
242
CALLMETOBILOBA🖤😁 :
Wiz Bnxn and Rema 🤎☺️🫶🏽
2024-12-07 12:04:28
3
𝑺𝒐𝒍𝒂✩s𝗍ᥲrr ✞ :
Jezzz Rema dey sing abeg, those of una way dey talk say they can hear Wizkid just dey make me laugh cause Wizkid no feat see this kind song sing in the next 15 years 😏
2024-12-06 14:15:20
3
slime 💚 :
low key rema sing pass every body 😂😂😂😂
2024-12-04 11:13:42
599
🗽Ozodinobi :
I don find the song tire 😩😩😩😩
2024-11-19 06:19:55
3
preciousblack53 :
THIS GUY SING PASS DAVIDO 😂😂
2024-12-06 16:18:54
7
Messi 1 :
I’m glad I chose rema
2024-12-05 22:18:42
2
Michelle :
Rema is who he thinks he is fr🥵No more Big 3 there’s now a Big 4🤭
2024-12-04 14:31:06
119
popchriszz :
I don convert am to audio I no fit wait make he drop 😂
2024-11-28 06:27:08
107
TOY GUN :
Rema better pass all afrobeat artist ngl 💯💯
2024-12-04 11:42:51
12
Ółayiñķa :
We need a Rema And burna boy song
2024-12-05 09:17:55
38
swankie :
Dave will slap on the remix 🔥
2024-12-04 16:23:11
66
kathy_xoxo :
It’s giving wizkid’s vibe😍
2024-12-05 14:16:11
19
Kenny's cloth making :
WizKid suppose calm down make this boy dey write song for him 😞
2024-12-04 17:42:19
27
EnejiMustShine :
Is this song out
2024-12-06 17:29:33
1
kennyG10 :
rema slowly turning to wizkid
2024-12-04 23:24:03
1
Lord Marley :
Egungun preeq Dey my story
2024-12-05 01:11:36
1
ÖGB🖤 :
Is it out?
2024-12-04 19:13:28
1
Nastroblack🦋🦂🦋🇧🇪 :
If na wizkid sing this song, fc for no let us hear word😂😂😂😂😂
2024-12-05 12:05:31
28
Zamaah :
Egungun video Dey my story 😏
2024-12-05 10:49:11
1
Mr Wrong :
Rema na number 1. Maybe Burna boy fit drag with am. I Dey enjoy d other two, but make dem rest
2024-12-04 21:53:03
1
To see more videos from user @allmusic4uu, please go to the Tikwm
homepage.