@mummyk114: #fypviral_video #marriage #Love #fyp #fypviralシviral

Udu Babe
Udu Babe
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 14 November 2024 09:49:47 GMT
165656
13549
1233
997

Music

Download

Comments

realjanenanzy
realjanenanzy :
Very soon he go tell you say na you be his biggest mistake
2024-11-15 06:45:06
307
user143633358
Rachynax :
my own din delete all my pictures for his Facebook both the marriage pictures, me self con delete his own even my marital status na single
2024-11-15 10:11:48
44
mummyijthriftwears
Mummy IJ thrift wears BENIN :
Another stage Dey , when the man go say forget marriage I nor be your mate 😁😁😁
2024-11-14 16:56:15
579
prettyjudith110
pretty Judith :
if dem never tell u say u be de biggest mistake way he don make ni be say u never start marriage Oh 😂😂😂
2024-11-15 07:00:03
53
angelaosondu
angelaosondu✌️🇳🇬 :
I don pass blocking stage na I want a divorce stage we dey.omo I no sabi keep malice,
2024-11-14 11:46:08
179
uncoozubi
60°c :
All of Una never reach stage 5 when Oga no fit stand for you again no matter how you touch am. Ok
2024-11-15 11:08:02
26
sandrachi93
sandra93 :
e get stage wey you no go save his number for your phone again
2024-11-15 10:17:46
40
seunmama6
Seunmama04love :
You never reach the stage where they go regret the day they know you 😂😂😂
2024-11-14 21:13:23
243
To see more videos from user @mummyk114, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About