na why I no dey play wit my guy heart aswr men dey go thru alot the opportunity wey we ladies dey get e hard to see man get am na why bobrisky run comot kudos to the guys out there sending hugs to yal
2024-11-16 23:14:24
84
DAMINI 🖤⚓ :
na why I de hustle hard make I fit tell my junior sister if she need anything make she let me know
2024-11-18 14:19:54
13
C.O.R.E.X1 :
the people wey suppose tell you ..nobody don tell them too bro ,BRO ISNT FAIR
2024-11-19 19:32:03
0
@ARIKE🥹🖤 :
Even me wey be girl them never tell me before fr😪💔
2024-11-15 08:09:52
242
one_love🪐 :
my father said it to me 16 years ago and I came back from school and he left without good bye. Hustle started that same day even as a kid 💔🥲
2024-11-15 04:47:21
122
sucrepapi461 :
If you get that kind uncle gather here😂😂
2024-11-18 18:02:39
2
Riolyx_2 :
na guys full this comment 😪 na only God fit help us. ❤️🦅
2024-11-14 21:00:41
213
Precious 💕 Pounds 💷 :
who need celeb updates and format??
2024-11-15 17:44:02
4
To see more videos from user @modeepee81, please go to the Tikwm
homepage.