@wahala_bishop: Big masquerade 👽🔔@kadex #trending #fypシ #fypage #today #latest #onthisday #trend #polythecnic #nigeria #fyppppppppppppppppppppppp #explore #fypp #ajebohustlers #hustle #hustler #nigeriantiktok🇳🇬 #wahalabishop

WAHALA BISHOP
WAHALA BISHOP
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 15 November 2024 15:01:54 GMT
715453
92343
1905
636

Music

Download

Comments

joice_nazy1
Joice_Nazy 🌹🦋🌹 :
Song wey sweet pass wizkid album
2024-11-22 21:49:10
137
mc2tok.001
Ricky BC 💯😜 :
Omo this sound no fit play for PH oo😂😂
2024-11-16 09:27:48
66
userd866wihg2y
kăý çèè :
who sang the song please
2024-12-01 12:30:51
2
penieliyalla
🦍 :
You know the meaning of Asawana 😏.
2024-11-16 09:50:51
318
cryptonite_10
Kryptonite :
I play this song them tell me say pilot dey call me, me wey never see plane before
2024-11-22 20:51:35
89
maryfelix507
Mary Felix's Pearl :
please o what's the meaing of Asawana?
2024-12-07 22:48:06
1
bigteestyleit_bts
BigTeeStyleit_bts :
What is the meaning of Asawana?
2024-11-17 16:01:20
5
isahabdulsalami
isahabdulsalami :
please what is the meaning of Asawana...?
2024-11-16 15:31:03
4
jokkiewealth
jokkiewealth :
This is Lovely and Creative.🥰 But abeg, wetin be Asawana? Before them go deck me for using the sound o.😳People dey ask do you know the meaning of Asawana for comment section.😂Ani daran o.
2024-11-17 08:33:39
4
bae.becky
bae becky💕 :
The smile in between as he say I no be celeb call me Agaba😊
2024-11-16 19:50:16
26
leo_swavey
Leo_swavey :
Asawana, wana greetings to all my ijaw brothers
2024-11-16 12:03:42
101
doublemania
Miracle :
this song dope, but to download am dey fear me 😅😅
2024-11-16 20:56:14
2
realsydney06
T҉łM꙲O꙲N҉👨🏿‍🎤 :
I just dy reduce my volume as I see the video oo 😂😂😂 which one I dy hear Asawana 😂
2024-11-16 18:36:28
156
datgurl_billie
Billie🎀❤️💍 :
Why everybody dey talk say them dey fear to play the song for public? I dey even play am for night when i dey stroll nd nobody don stop me.. me wey get men wey dey game too
2024-12-01 06:25:43
4
mhiz.vee233
VÍPÊŘ 001 :
This song na normal song na the beat Dey fear una😏 as for me I don go use the sound sha🥰 my love for this song na🤝🫂
2024-12-13 13:08:07
5
ella21701
ella21701 :
Big Chan for life 🥰
2024-12-13 16:00:33
1
sweetwine033
Mamikida 🇸🇧💍 :
Abeg na upper i Dey ohh na once I reduce volume 😏🥺
2024-11-19 11:37:49
7
treasurebenjamin24
Silly tresh :
I Dey fear to repost o😂😂😂😂😂😂😂😂😂
2024-11-21 09:02:44
1
delascassa
Igwe Kelechi Daniel :
make una the calm down no be cult song be this ooh before ph boys no go allow person enjoy am in public
2024-11-20 10:51:26
10
beatrice_daniels
bee_daniels❤️💡 :
Asawana no be love song!
2024-11-22 16:52:04
3
official_suxkygold
SUCCESS MESHACH K ODU🇧🇪🎵💧 :
make una observe those shoes 😅😅
2024-11-23 01:51:27
1
single.boymi
💕Your Crush🥰❤️💍🕊 :
who else is watching from prison 😂?
2024-11-16 22:55:42
8
emma_blacky
emmablacky :
na the loud na make me comment
2024-11-15 19:21:25
62
esegold.nwa
Esegold nwa :
native doctor dey do sign of the cross😂😂
2024-11-25 14:47:41
2
pinkyberri22
PINKY💖 :
nd d song been dey sweet me so mk I no learn am🥲🙆😂😂😂💔ewoo
2024-11-19 11:47:48
2
To see more videos from user @wahala_bishop, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About