I rush go ivana page I no see nyash, Abi e get any other nyash ? 😂😂
2024-11-17 07:19:28
473
Sirah🥰💫 :
Una don see my own??😏ivana dey learn work 😂
2024-11-18 17:53:37
237
user5973554106734 :
I like princesssherifat2 nyash 🥺
2024-11-18 00:14:06
29
Blue💙💙 :
U guys are sleeping on my yansh who be Ivana🥹😂
2024-11-17 06:53:19
24
Tik Toker :
same goes to Phoebe😡
2024-11-17 01:58:09
2
badboysammi :
yansh wey dey turn situation around
2024-11-16 12:35:09
35
Say hey to Adesewa🥺❤️👸 :
Una don see my own ?😳😏 People day way get ynash oo
2024-11-20 12:41:38
2
Kissi💋🫧 :
I get nyash pass her😔😭😂😂😂
2024-11-17 21:03:45
9
atinukereema :
If ivana geh yansh wetin me I con get like this
2024-11-16 22:54:16
149
BIG~Bby~MIMI🥹💗 :
u Neva see my Yansh keh 🥲
2024-11-16 22:16:25
52
THE LAST CHILD :
Una never see my own na why una Dey think say ivana get yansh 😂
2024-11-20 06:12:42
5
꧁💞𝐀𝐆𝐁𝐄𝐊𝐄😻🥀꧂ :
If no be say my own dey shy to come out for videos wetin be ivana yansh😩🥲😂
2024-11-17 10:21:00
71
THAT LONELY GIRL 🥺💔 :
me sef get yansh pass Ivana 😌
2024-11-19 21:03:26
16
Everything Mhikky🛒🛍️ :
If no be peer pressure to feel among about what A lot of people dey hype, tell me why people serious bf go dey do like this . Pure definition of grown axx men simping
2024-11-17 12:50:47
14
mantoliya☺️ :
am I a joke to you all?🥴
2024-11-18 01:55:42
6
Omalicha 💕 :
U don see my own
2024-11-20 06:38:00
4
Ivy_is_pretty_asf🦋❤️ :
Ivana get yansh Wetin I get 😭😭😭
2024-11-17 18:50:38
27
She’s Hurt 💔😔 :
Wetin I con get ? 😂
2024-11-17 21:34:35
7
Obianuju💕 :
Wetin I come get🥺
2024-11-17 21:08:16
4
ONLY<1JACE :
The girl Dey on her own o
2024-11-16 15:10:43
1
To see more videos from user @homie_of_good_life, please go to the Tikwm
homepage.