Person go just watch wizkid video come Dey smile like ozuor😂🦅🖤
2024-11-19 19:12:09
1087
🙂↔️🧚♀️ :
Omo wizkid life don spoil 😂
2024-11-20 08:53:36
78
PRINCEWILL🇳🇬 :
my love 🥲🥰
2024-11-21 19:51:19
2
Jaja :
I have been a Davido fan for 6 years now, and the truth is that we the 30bg know that wizkid is the greatest but we keep arguing with people to keep Davido relevant...
2024-11-20 18:46:47
255
👑Femalekhing💎 :
E no go better for all FC 💯
2024-11-20 13:51:57
8
Soleed :
Dem don tell me for church say wizkid tie us, na so l run comut for church make pastor no go loose me o 😂
2024-11-19 09:12:38
422
Big TUNNEX 😎❤️ :
No lie how many times you watch am? 😂
2024-11-19 21:07:53
140
Bobby :
I nearly thank wizkid for the gift of life today😪😩🦅❤️🙏
2024-11-19 23:10:31
132
naomimhany3🦅🦅 :
Young forever 🥰
2024-11-27 18:28:40
2
Mosix💙🤍🧎🙏 :
Davido Dey do birthday na wizkid Dey reign
😂
2024-11-21 10:35:58
126
STAY POSITIVE ⚡️ :
FC 🦅🦅🦅
2024-11-19 21:05:17
13
OCHUWA 🐝🦋 :
Wait watin Be that tin wey Dey jump for the beginning?