abeg oo sheybi this song nor be cultist song cause I dey fear to download am,pls I need answer
2024-11-20 08:37:24
1
Blexin DC :
Agaba pass Agaba big masquerade 😮💨
2024-11-20 21:36:11
2
oloye :
Am I free to play this song in Benin?
2024-11-20 17:54:28
48
K. swag🦍🏀🏆 :
I play this song them tell me say pilot dey call me, me wey never see plane before
2024-11-21 13:14:27
97
yvonne :
I wan go play am for 3rd I no go mention the state if u know gather here
2024-11-21 14:47:39
4
𝔅𝔦𝔤𝔦𝔢 𝔑𝔞𝔱𝔦𝔬𝔫+ODG 🦍 :
I swear when i dey play this song nah once my brother ask me if i don join cult 😒
2024-11-20 09:04:48
35
Vivydera20 :
I won post this video for my WhatsApp status
2024-11-21 10:41:47
4
Light Julius :
were can i get the song
2024-11-21 06:33:39
0
lady j. :
na once i reduce my volume 😂😂😂😂
2024-11-20 12:09:49
74
Poshmega1 :
My boyfriend no let me use this song for TikTok 😂😂I don explain tire say no be cult song 🤣🤣🤣no be small interrogation he don do me today oo am pure ooo 😂😂😂😂
2024-11-19 19:48:22
49
Omoni Jones Ufot :
if I sing this song na trouble I dey find ,make person know come ask me which umbrella I dey under 😏😏
2024-11-20 09:55:04
24
hopechris :
proudly ijaw
I rép okrika blood 🥰❣️😘
2024-11-19 19:49:26
21
(✯ᴗ✯)keji❣️💞❤️ :
please is it on Audio Mack??
2024-11-20 08:32:47
0
Mr Kings :
Na once I dance . proud deltan brother . Increase Volume .. I be God Messenger
2024-11-20 20:36:49
1
Ceefront :
I love the song but fear no go let me play for Benin 😂😂
2024-11-20 21:00:32
108
tomisin :
my husband don delete this song for my phone...😂😂
2024-11-20 10:25:25
26
barri money st :
my blood my own 🥰🥰
2024-11-19 20:42:09
3
F4FANDE :
How I won take open mouth sing this music pass my compound nooow 😳😂
2024-11-21 08:28:26
5
Flenky favour ❤️🥰 :
Na once I wear EarPods 😂🥰
2024-11-21 12:37:08
1
DerryBlack :
My brother ❤️💯
2024-11-19 22:20:55
0
To see more videos from user @wizard_chan, please go to the Tikwm
homepage.