@preciousosayande20: November period dey use me dance squid game😂😂😂 #preciousosayende20 #preciousosayande20 #preciousosayande #fyppppppppppppppppppppppp #fyp #blowthisup
d pikin never come life dem don dey threaten am 🤣🤣🤣🤣
2024-11-20 13:24:21
3100
Carina 🚙😍 :
I don see my period already for this month 😂😂 make una congratulate me
2024-11-20 15:57:25
1629
Hazelnut :
Make we no lie this November period whine us small 😂😂
2024-11-21 09:49:12
660
officialnatasha02 :
I like as me and God dy do challenge if God give me I give m back 😂😂😂😂
2024-11-20 19:28:01
241
Yourgirlsuka 🫶🏿 :
We go oblee together 😂
2024-11-20 20:55:00
1353
nyla953 :
My period no gree come 😩
2024-11-20 18:13:00
87
Rikky Berry :
If any pikin surprised me nah to surprise am back oo no time 😂😂
2024-11-21 17:49:07
163
Eseoghene68 :
Abeg I never see my period dis November oo😭😭this one nor be meme
2024-11-20 14:39:29
82
ADAANAEDO2 :
But this November period whine person abi na only me experience am😂😂😂😂😂😂😂😂
haven't experience this kind November period 😂😂😂
2024-11-23 04:11:25
18
user4311126385391 :
I need a friend I go flex with for xmas
2024-11-20 14:15:38
106
Miss Yves 😍 :
We listen we don’t judge
2024-11-21 00:28:10
171
sweet dream :
but why November period kor tey, I don dey fear oh😂😂😂
2024-11-21 13:56:22
89
Joan Daniels :
those of us wen don see our period this november gather here for urgent meeting, we need to plan ahead for december😁
2024-11-23 08:33:55
56
Chrisbella :
Una don see November period???🥺🥺
2024-11-22 17:22:10
3
Favour-Rich💎 :
But why dis November period dey whine me 😭💔😂
2024-11-22 09:04:04
34
😘❤️🥰 :
My own period delay like 3days i nearly faint😂😂😂😂it just come last night😂😂😂still am not convinced, I will do test after this menses😂😂😂
2024-11-21 08:55:22
40
ifeomaugochukwu858 :
abeg make una help me I never see my own I just conform say I get belle
2024-11-21 08:27:49
18
😪💔 :
I dey on my period 😂make uah tell me congratulation ooh😂😂🥰
2024-11-20 20:40:08
20
winy :
exactly what happened to me last year November, i come carry belle enter December, i wan cry😂😂😂😂😂
2024-11-21 10:28:10
2
user4405794351215 :
i never see my period this month oo, and test dey give me negative
2024-11-23 20:51:29
2
Greates :
period never show, ovulation last week Friday, I knack Saturday morning and night, I drank alcohol on Sunday my lower abdomen abdomen pain me eh.... now I am confused I don't even know if na belle
2024-11-28 05:00:44
0
Astudentbraider 💇♀️ :
I never see my period this month oo make una help me 😔😭
2024-11-22 15:42:23
9
dannymart_1 :
my period supposed come first week of November.... waiting for a Miracle 😩☹️
2024-11-22 16:47:43
5
quin_vee :
me watching this with menstrual cramps 😩😂😂
2024-11-21 15:17:44
29
To see more videos from user @preciousosayande20, please go to the Tikwm
homepage.