@callmejoblaq: My future💕😩🚀..

Oyadare Emmanuel
Oyadare Emmanuel
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 25 November 2024 14:33:24 GMT
3028036
491080
2692
4138

Music

Download

Comments

sftmuller_codm
🥷🏻⃢🌪SFTMULLER :
make una check on Joan 😂
2024-11-25 15:00:07
2567
mhide_0_1
꧁༺🖤Bʀᴏᴋᴇɴ Hᴇᴀʀᴛ💔༻꧂ :
Rashidat eye don dey change for the first slide 😫😫
2024-11-25 15:00:18
3083
larrybeautyline
Feb 14 💔 :
This one wey TikTokers Dey date themselves who go con marry us wey no be tiktoker😂
2024-11-26 11:15:43
371
adexberry115
AHMED🀄️ :
You no wan like my comment Abi 😁 your phone go spoil 😂😂
2024-11-26 14:49:08
498
miakhral4
miakhral :
No lie how many time you watch am 😂😂
2024-11-25 14:46:12
416
_josh_020
J O S H U A💚 :
Jo blaq and fine girls na like this 🫱🫲. ❤️
2024-11-25 15:33:18
843
yohsam0
Yoh Sam 😊🩵 :
Thank God say this one no be by force love like the other one 😂😂
2024-11-25 15:05:09
44
efcc348
EFCC☠️💛 :
Bro to bro Joh don fall in luv 😏😂
2024-11-25 14:43:50
283
my_nameisjoblaq004
JO BLAQ :
Please reposted my video 😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭
2024-11-25 14:41:28
340
richardmark376
🥹💔💰 :
Who notice say skin to skin no dey sweet again? 🥺💔😭😩💔
2024-11-26 13:33:11
96
____obaimole164
Oba imole💚🔫 :
Community preek don later stay one place oo🥰😂
2024-11-25 15:28:28
268
iamfalojoh3
I-am-falojoh3 :
This girl eyes Omoh
2024-11-25 15:30:50
163
askaboutstephi
STEPHANIE(CAESAR’S WIFE🙃) :
Omo see hand placement gawwd
2024-12-02 14:50:50
3
0laoo1
!🥷𝟎%🕷️! :
E no go better for person wey no like my comment 😂😂🥊
2024-11-27 08:02:48
742
baby_football123
Football😁 :
if una no go like my comments Ino go better for u ooooh😅
2024-11-25 18:29:07
211
itunique3
It unique 💕 :
Hmmmm make i no talk.... them go don hmmm
2024-11-26 10:02:21
4
sonti.realz
UTKC🤫🔌 :
Dem say I resemble you bro😭😂
2024-11-25 14:54:13
6
kundumex27
kundumex27 :
He don later buy wig ??😂
2024-11-25 15:35:09
23
lrd_jerry_
JERRY🦍 :
ok na u go soon understand
2024-11-25 14:35:13
40
jolex_boy
🙂‍↔️ :
I love Joan pass this one😏😔🥺
2024-11-26 07:44:31
50
To see more videos from user @callmejoblaq, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About