@vibezincatation: BiG Steeze @Seyi Vibez

Vibezincatation
Vibezincatation
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 28 November 2024 18:04:26 GMT
260078
46542
523
1003

Music

Download

Comments

ayomidey797
Ay Richie🪵 :
Sëyï don turn to ice cream seller
2024-11-28 18:12:26
102
kayvibez000
1️⃣8️⃣0️⃣7️⃣ :
No body chop life reach my mentor this days😂😂
2024-11-28 20:26:45
505
jodyt277
jodyJ'Vibes. ❤️👌 :
😂😂😂All of us go see 2025 if u🫵 believe drop red ❤️🫶
2024-11-29 20:07:06
169
charlottestella91
charlottestella91 :
More tools seyi mhi from grace to forest 😹💔
2024-11-29 07:53:37
9
oyegokesunshine
sunshine 🌞🇳🇬🇮🇳 :
Seyi just give tml chance say make him to use time before him go come back❤
2024-11-29 07:04:09
176
adbulroheem
@abd roheem ♠️smore🅿️🅰️🆔️ :
If nah zino ride that bicycle 🚲 Omo something for don happen cause that breeze go surely carry am fly 🥺😂😂
2024-11-29 04:38:08
75
michealrob_024
#💫P@PI BL@CK😍✝️ 🖤🤍# :
seyi nah baba I dey tell Unna Aje😇💖💯
2025-02-08 20:03:16
0
bally__hood
.•!•. :
See person wey una Dey beef 😂🤦
2024-11-29 09:57:12
3
____ola___loseyi01
♡♤OLA♡♧ :
this one just dey use us dey ride bicycle for cape😂♥️town
2024-11-28 20:35:57
73
isholadc_4k
Big|ishola.🥷🏽💜 :
Noting wey Unna wan tell me nah music video seyi deh do on a low!!💜🦇
2024-11-29 08:40:05
24
amoke5473
BUSAYO🦄🧸 :
Person wey suppose dey studio 😭
2024-11-28 21:41:14
2
onlyonedatingpresido
𝐀𝐛𝐞𝐥𝐥𝐚 :
Wait no b who we wan make e drop for us bdat😭😭😭😭
2024-11-28 19:07:26
13
moseslucky70
luckyvibes :
baba dudu don Lev us for TML verbs 😂😂 I love dat Cain thin 😂😂
2024-11-28 21:03:18
49
exbot1
EXBOT🙌 :
What the name of this song pls
2024-11-28 21:54:17
6
shes____dedun1506
shes____dedun1506 :
Person wey dem share hotspot come online sef go dey talk say dem collect seyi lambo
2024-11-29 11:03:44
8
horlacashy77
𖣂☻ :
Tell am to con drop music na
2024-11-28 20:53:26
1
isholacash26
𝕀𝕊ℍ𝕆𝕃𝔸 ℂ𝔸𝕊ℍ :
Ogbeni release song nah ha 😂
2024-11-28 20:36:57
2
one_jah1
💰🤲__DC__💔🔫 :
My loff for this man ehhh 😁😏😹❤️😏💐💐💐💐
2024-11-29 00:44:39
0
cowboy.44433
cowgirl 🤠 :
So Afolabi fit drive
2024-11-30 12:50:03
3
chrisyoungmusic_790
chrisyoungmusic_790 :
Nah today I sabi Seyi real TikTok
2024-11-28 22:14:35
15
jannahisforus
Jannah is our destination :
He don hustle like mad drop songs on songs back to back hit , now he don dey enjoy , it’s a lesson for everybody.. work work . No sign of weakness so you can enjoy later when everything start paying
2024-11-28 22:21:53
15
teemax24hrs
Olanrewaju 🌴 :
This one no just pity usssss😫 , him no Dey concern say we need new music
2024-11-28 19:31:36
22
boluwatife10000
NO~STOTY 🙅🏿🔇🤐 :
See SEYI wey I think he Dey kitchen make you cook for us you send Tml out to give us testing 😂😂 we can wait to chop that song 🎵 🥰🥰❤️❤️
2024-11-29 00:12:29
7
To see more videos from user @vibezincatation, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About