@graceson_jnr1: 😂😂 #graceson_jnr

GREG
GREG
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 28 November 2024 19:27:31 GMT
857051
156404
4783
26731

Music

Download

Comments

tinkie2001
Tinkie :
my mama go think na only periwinkle I dey suck💀
2024-11-29 03:43:16
2009
hotcoco407
Hot chocolate 🍫 :
Mama go think say na only medicine I Dey swallow
2024-11-28 23:58:34
1126
say_duchess
Say_duchess🌸 :
A future billionaire will like my comment ✋🥰
2024-11-29 08:24:12
3380
scaleny1
s.e.aꨄ :
My mama go think say I no Dey breastfeed 😭😂
2024-11-28 21:09:23
4704
agbenla_
HUMBLE◕‿◕ :
I don follow wrong generation come life 😂😂😂
2024-11-29 07:34:49
1641
bigbabyshowers
a thick Kalabari witch 😍😍 :
my mama go think say na only toothbrush dey reach my throat 🤣🤣
2024-11-29 06:37:14
1238
suplex152
■■SHADOW■■ :
dis guy wan resemble yhemolee😂
2024-11-29 18:15:02
80
emperorleo377
EMPERORLEO :
HOW PERSON WAN TAKE LOGOUT OF THIS GENERATION..
2024-11-29 17:23:37
420
user2934871443845
pretty 💞 Dami✨😘 :
if my mama know wetin i don put for mouth she no go allow me use d same spoon with her 💔😭😂😂😂
2024-11-29 10:39:29
343
maubaby23
Maubaby :
My mama go think say na only bicycle I sabi ride 😂😩
2024-11-29 06:57:38
755
ellaofficial994
Ella baby 🦋❤️99 :
Me wey never born. I dy. Breastfeed full grown man Cheif. For that matter oo😭😭
2024-11-29 08:30:46
120
darasimimimi3
Butterfly 🦋 :
My mama go think say nah only church I Dey hold mick 🎤
2024-11-29 08:06:39
630
big_ebenezer19
EBENEZER🦅✨ :
my mama go think say I still dey use hand wash plate😂😏
2024-11-29 07:43:54
410
eseoghene_073
eseoghene_073 :
My mama go think say na only okra de draw😂🫶🏽
2024-11-29 08:33:12
488
annie_official5
Anita🥰🫧🌸💦 :
My mama no know say I don dey breastfeed 😅and i never born o😂
2024-12-01 00:52:24
65
nuella109
Nechy Nuella 🌹✨🦋🦋✨ :
Greg I saw both of us wedding in my dream. wetin E mean
2024-11-28 19:49:56
213
promzy5066
Promzy💕💫 :
my mama go think say na only she don bath me 😂😂😂😂
2024-11-29 09:33:36
326
callmedfs
⚔️ TOBI MARLEY ⚔️ :
My mama go think say na only book I dey open😫😂
2024-11-29 16:32:09
137
__mo95
J O L A D E :
Omo this comment section all of una don spoil finish, chai😂
2024-11-29 01:31:09
364
brighta28
brightanic_beauty 🌺🌺 :
just dey scroll they go down 😂
2024-11-29 09:52:24
567
shezaina1
shezaina1🇬🇭🇳🇬🇺🇸 :
She is aware she no wan mind u😏
2024-11-28 22:46:01
604
babyrama44
Ayomide💐💕 :
If Una enter heaven, na frank😹
2024-11-29 10:47:51
35
mellabby4
Big Mella💕🦅 :
My mama go think say ino Sabi bend😂.. because I no dey bend if I dey sweep 🥺
2024-11-29 13:10:36
294
absem00
Ab sem :
I know you’ll skip I say god will bless you 🙏❤️
2024-12-21 06:38:20
80
twinkleriella
MARCH 24th is my birthday 🥂 :
My mama go think sey I no de like kunu🥴🥴
2024-11-28 21:52:58
221
To see more videos from user @graceson_jnr1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About