Not all girls are the same tho 🥺I can proudly speak for myself 😌I don’t see any reason why I should just wake up and leave my man after all he’s done 🥹except the relationship is becoming toxic 🙂
2024-11-30 04:40:52
27
pawsitive101 :
Omo shey marriage go still hold for this country in some years to come?😂😂😂
2024-11-29 21:51:40
243
Tellavive 🥰😍💞 :
Yes and nobody force u go do that
2024-11-30 05:59:41
23
Best bite 🔥🌹😜 :
This one go still fall in love, una no go resss? 😒
2024-11-30 06:57:42
0
BLUME💙 :
Actually dat just wat this our generation have made guy thinks but if you ask me I have a different definition of relationship!🥹🥹
2024-11-30 02:58:11
10
BIGGEST CANNA💨🥀 :
I no go do that mistake again 🤝any girl wey no fit package me make she leave am, me sef wan turn gold digger🙂
2024-11-29 22:14:15
72
𝐎𝐦𝐨𝐥𝐞𝐰𝐚😻 :
Buh…..the truth is……My gender nor really ddy try sha..hand bags and hairs don turn us to another thing..make nobody come for me oo…my mouth nor good🤲
2024-11-30 07:04:02
33
PerrySvn$🏖️💙🥷🏿 :
Una go just Dey discourage person una don turn all the boys to humanize finish no lover boy again except me 😊😂😫💯
2024-11-29 20:41:15
22
Chinedu Anenih :
End time... 😭😭😭 I just dey feel am say na the last generation be this and world go soon end. Most of us no go old before this world go end ohh, cause weytin dey Bible don dey happen finish 😭😭😭
2024-11-30 06:19:30
0
💐30BG❤️queen 👑 :
😭😭😭 Abege oo please guys I need a small boy who can love me with all his heart
2024-12-05 17:42:28
1
🪫🚶♂️➡️. :
Who bring all this rules sef 😂😹
2024-11-30 08:00:36
0
B!G_TØXIC DC🧃 :
I nor go forget 2024😡😭😒
2024-12-01 08:34:18
5
🪫❤️🩹 :
imagine person were come my huz, de outside since 10 o'clock de talk to my male neighbor till this time. I no do again
2024-11-29 22:55:45
1
sweet cubes 2🍥🍥 :
Relationships are messed up fr 😪
2024-11-29 19:24:02
36
Destiny 🎭 :
Can never be me if we de date if I send u 5k u are expected to send me 3 to 4k if not shift 😹😂
2024-11-29 22:51:52
1
Prince Øk :
Make nobody view my story 😒
2024-11-30 00:07:12
0
Iam…George :
those who can't give girls money 😂👇🏾
2024-12-04 02:34:14
3
B!G TA!NNY ☻ :
Omoh , no be my own funda
2024-11-29 14:50:00
6
ACCOUNT NOT FOUND 🚫 :
I never see girls for comment 😂
2024-11-30 04:17:58
0
vico_R2 :
Them force you?
2024-11-30 10:46:11
0
Vivian_ Bella ♏💔 :
I shall no blame those way just wan knack go make everybody dey there dey relationship is not a most
2024-11-30 06:03:21
0
Cruszie :
As in my bro my past relationship just deh very anoying I learnt sha 🤦♀️🤦♀️
2024-11-30 11:17:28
0
ARRDEE🥸😈✝️ :
Relationship no fit sharp for Nigeria again 😂😂tbh just find opeuh Dey on ahm 😂
2024-11-29 21:55:01
3
2005 Phils 🧃 :
lol
2024-11-30 06:47:15
2
To see more videos from user @sbn_nation01, please go to the Tikwm
homepage.