Tunde of what do you call it again ma? I quick dey forget things😁😁😁😁
2024-11-29 19:26:28
107
Punmaestro :
The way many boys go reduce how they go dey spend on woman cause of this jago, Walai for the next 6 months , many boys go re-strategize but some go still love blindly
2024-11-29 21:30:27
52
AJOKE 🦋❤️🩹 :
omoh just coming back from tunde 😩😩😩😩😩😩😩😩😩
2024-11-30 09:15:19
17
Iniesta :
Prove love with my money keh ??? Wetin do my preek 😜
2024-11-30 06:29:25
11
Ølā Sãväge☮️ 😇 :
he don delete the video 📹 he pain me sah
2024-11-30 05:19:43
29
~KAOTHAR🦋🥰~ :
I don come back...Someone said,"Shey you don hear about badboyjago stor"y bro 😂🤌 Rora tewo oo new taker 😅😂😂😂
2024-11-30 07:55:53
6
Elizabeth :
Until dem show you video evidence 😂😂
2024-11-29 22:23:48
13
oyinlola :
wo I don go come back
misty 😂😂😂😂
2024-11-29 18:08:44
0
To see more videos from user @mistyofabk01, please go to the Tikwm
homepage.