him don use style change content 😂. power of geh geh 💔
2024-11-29 20:05:08
174
decent@baby :
please what is his tictok name I want to talk with him
2024-11-30 07:08:16
5
👑Meylaî👑 :
This man knows what he's saying. believe it or leave it
2024-12-02 09:49:55
1
OSAZEE ❤️🦅 :
avoid me abeg I use God take beg u
2024-11-29 19:13:30
199
El_SAVAGE :
If lucky udu post u wetin e mean
2024-11-29 21:00:10
34
James chimbality :
God pass all of you guys that are trying to bring lucky udu down, lucky udu no mind them continue ur content man no be God 💯❤️
2024-11-30 11:51:39
7
ENOGIE :
as far as na lucky udu post you ur calling is gone
2024-11-30 10:33:48
12
kelechiprince180 :
which leave I go use as am owing pampay
2024-11-30 10:23:33
5
Mc k Igho :
💯🥰 I know some they he said the truth wow ,but u don’t know this much
2024-12-02 09:14:26
0
praiz_09 :
That odeshi own i don hear m before
2024-11-29 23:40:26
16
ChuksMeboy :
una too dey lie
2024-11-30 10:50:32
6
kenniekhan :
This thing you’re doing hope nafdac knows about it sha 😏
2024-11-29 22:00:34
8
Gbolahan :
abeg if person see Lucky Udu for dream, watin he mean? 😪
2024-12-01 10:11:26
2
Sunny :
I no even know Lucky Udu until they started talking bad about his posts. Negativity don Dey promote the guy’s work. He should work harder 🌺
2024-11-30 06:16:41
14
highking :
This wan just Dey give vain knowledge
2024-11-30 10:42:51
5
ENOGIE🤴🏿💙 :
Lucky udu I take God beg u avoid me
2024-11-30 19:19:00
5
Anthony Grey :
d one to make money no de😂😂😂
2024-11-29 19:08:24
12
Oyibo wife🦋💝 :
The one to make money nko🤷♀️🤷♀️
2024-11-29 19:17:05
22
funnyboy1_ :
na only odeshi I believe am
I can do it...
2024-11-29 20:14:49
6
Alex Eric :
if Lucky udu post me.... Abeg make una tell me waitin go do me?🤣🤣🤣🤣
2024-12-01 14:40:14
1
oluwadesmon77 :
This one is right
2024-11-30 05:13:39
2
kendostore.ng :
Why is lucky udu trying to do over sabi?
2024-11-30 06:41:24
3
Theophilus🥰👑🌹 :
avoid me abeg I use God take beg u
2024-11-29 19:46:17
7
tonywest777 :
Abeg leave am mak he use en hand dey select the leaf dey show us b4 u go point d one he no sabi den out of shame cos of praises u giv am con giv us wrng info
2024-11-30 02:47:32
7
𖣂Rather Treasured𖣂 :
knowledge of past women ke??.... oti avatar the last Airbender 😂
2024-11-29 22:38:11
14
To see more videos from user @luckyudu, please go to the Tikwm
homepage.