They Barnned my main account and my backup account 😂,in one day,like they go just wait make I do boosting finish they go just barn am like say na their money I de use😂🥺
2025-02-18 13:41:39
0
ㄒ乇ᗪᗪㄚ🤡🥀 :
Abeg where una day see ig buy😓I need o
2024-11-30 18:12:27
87
Savage🦅 :
All my plug no get IG again, I just dey watch TikTok and Netflix🙆🏻♂️😂😂
2024-12-06 08:42:32
18
THIS CROWN NO BE ROYAL CROWN :
What can 30k do for you?!!
2025-01-06 22:07:57
4
King Dave :
Lucky Udu go post gehgeh las las 😂😂
2024-12-01 11:18:56
13
مُحَمَّد :
I don spend 116,100 for only IG October and November
2024-11-30 20:39:11
3
To see more videos from user @geh.geh73, please go to the Tikwm
homepage.