@hypetribe.ng: Davido, Odumodublvck & Chike - Funds Unreleased🤩🇧🇪🇧🇪 #Davido #lyrics #odumodublvck

HYPETRIBE
HYPETRIBE
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 01 December 2024 11:27:38 GMT
747228
86262
2258
2756

Music

Download

Comments

bignamebereta
B͎E͎R͎E͎T͎A͎ :
I suppose relocate but I go buy Belgium 🔥
2024-12-01 13:17:24
566
richmind1124567
RICHMIND 🦅 :
Wizkid just release 17 songs na only 1 sweet for inside he just put he Mama picture make dem for pity am 😂😂😂
2024-12-01 12:08:51
863
officialyoungboss_
IFEANYI 🇹🇷🇳🇬 :
😂Read oo😂 House girl mistakenly call oga "darling" in front of madam, as we dey settle the matter, gate man enter inside tell madam "babe calm down"🤣🤣🤣 If I make you laugh bless me with a follow
2024-12-03 06:17:28
0
yourvillagepeople_1
Everybody Hates Riley💀🇳🇬 :
Davido sha 😩😩😩e too good
2024-12-01 14:25:19
952
tambari19
tambari19 :
davido is still hustling like upcoming artist
2024-12-01 18:31:54
644
ezesylve
Sinka :
Davido songs supposed de hymn book 001
2024-12-01 18:24:14
362
zealiun
Zealiun boi :
How you go fit buy Belgium, when Kdb go fit buy you?
2024-12-01 20:48:42
6
dasha..taran.mata
Dasha. Taran Matalin :
The Way He Kept On Saying Baddest 🥺❤️💐
2024-12-01 14:02:50
171
qwiinjessy
Pretty❤️💕Jessica 💋❤️💕 :
U nor like davido keh u Dey whine ❤️🥺☺️
2024-12-03 05:57:25
2
gteck5
gteck💬💭 :
Unreleased song come popular pass release album 😂😂😂
2024-12-01 12:43:23
916
quinempress7
¥ØŨŃĞĊĦÎØMÄ🦋💞 :
See our 30BG Christmas song 🎧 e sweet Abi e no sweet 🥰😂😂
2024-12-02 08:52:31
13
kennedo_10
Kennedy :
Odumodu just dey shout baddest 😂 who no go shout baddest? 😂 001 my joy giver 😂😂😂🥰🙏
2024-12-01 12:45:49
1327
anavami76
ANAVAMI👸🏼✨ :
30Bg abeg make una welcome me with open arms😩❤️❤️❤️❤️cause what’s this sweetness💯 na dance I dey here Dey dance since💃
2024-12-02 12:43:17
22
biggest_div
Super Boy :
kaii OBO too good abeg....I suppose relocate but I go buy Belgium 🇧🇪,My money na Hale le I apply pressure...Kaiii see lyrics...Omoooo ohhhh.
2024-12-01 16:24:38
5
bigicedaddy
BÏG ÏÇË DÄDDY :
E no go better for person wey no like my comment 😂
2024-12-02 08:11:17
153
ayo_abiodunoflagos
AyoAbiodunOfLagos :
I suppose relocate but I go buy Belgium
2024-12-01 22:08:32
81
ticket161
ticket :
Davido! Davido! Davidooooo! abegi no burst my brain 🧠💪✨.
2024-12-01 16:06:54
25
itz_blaqsugar
public figure :
It’s the constant badest for me 🔥
2024-12-01 16:31:43
177
call_metife
BOLUWATIFE💕🎀 :
The part odumodu was just shouting baddest😌
2024-12-01 17:27:48
1270
idinmachukwu01
ChimDinma🌹👸❤️ :
dah baddest alone don cool my temper 🤗
2024-12-01 19:01:54
67
sammymel22
SAMMY🖤✝️🦍 :
Music no need permission to enter ur spirit 🥹
2024-12-01 23:59:18
75
laga_be
LaGa Of Good Life🦅🙂‍↔️ :
Who sell song give am again?💀😭
2024-12-01 22:43:28
5
mc_sagacomedy
MCSAGACOMEDY :
odumodu even forget to call his own name when he heard OBO saying, "I suppose relocate but I go buy Belgium 😂
2024-12-01 15:33:21
30
1genialg
1genialg :
if I no hear DT baddest wey odumodu dey shout 4 d main song, war go dey 🥺
2024-12-02 10:15:40
12
pahin21
Hmmm💀☠️ :
Na chike I pity for this song 😩
2024-12-02 04:11:01
9
To see more videos from user @hypetribe.ng, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About