@brodamike: Congratulations to one of the richest man in the world

Brodamike
Brodamike
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 01 December 2024 17:19:53 GMT
234554
27986
862
2280

Music

Download

Comments

godstime4545
Godstime :
gheghe brand dey reduce gradually, he thinks he's getting more famous but he's depreciating
2024-12-01 18:45:23
91
chukwumezuo
Chimezuo :
Make una no forget to give Geh Geh rice ooooo
2024-12-01 18:36:40
138
kevin_tomerex
Married Man💍🌚💦💨 :
I begin worship Geh Geh online, na so so free opeuh 😂
2024-12-01 20:45:48
111
junior.lekki.street.boy
LEKKI STREET BOY JUNIOR💦 :
he get where he go reach , as Geh Geh dey reduce he steeze ,no body go wan watch he content again..... celebrity wan mk Dem see am finish
2024-12-01 20:07:21
8
green.light5231
it's 💫 Grace ⭐ :
I get all gehgeh voice note
2025-01-22 17:43:30
0
moscoblaq77
Mosco Blaq 🖤💛 :
😂😂 if he come back now, he go say the video na AI editors 😂😂😂😂
2024-12-01 18:56:47
40
jerry__santos
SANTOS🦅 :
if gehgeh na president, Nigeria go to funny 😂😂
2024-12-01 18:27:08
112
north_prince1
Kole🥶 :
Geh geh don make financial mistakes 😭😂
2024-12-02 05:53:18
26
terriztylon10
Terriz Tylon :
People saying geh geh is depreciating like are you guys ok?cause many of us sef na now we come dey know geh geh he is more popular now he started this Opueh stuffs but girls no like am cause of castin
2024-12-01 20:24:28
9
asiwajugnf
Asiwaju🖤🫶🏾 :
See sandal 😭😂
2024-12-02 00:23:04
0
qrixxoge
qrixx oge :
wahala dey for who no dey worship ghe ghe online
2024-12-01 18:13:07
34
robinzfze7e
Robin_Taker :
How wish I know I for worship gehgeh online now I Don dey cry had I know 😅
2024-12-02 05:33:30
8
corizo_fans
EL_Corizoo :
Baba turn e village pple to opueh e use village pple befr dem go use am 😂
2024-12-02 07:55:27
8
morganbestmeet
morganbestmeet :
You know go ever see geh geh dey spray money 😂
2024-12-02 00:20:32
0
ofelipenoronha1
Felipe Acha :
Opay dance step 😅😅
2024-12-03 10:48:13
1
beli_bliss
Jake... :
Na like this Geh Geh come later live e life🤔🤔
2024-12-02 05:34:56
0
davidkind70
@Davidkind 🤲🏿🤲🏻 :
opueh go reach everybody 🙌🤲
2024-12-02 04:26:58
1
moo__rel
Morenike :
Thank God say I worship Gehgeh online 🤣
2024-12-01 18:44:58
15
efemena780
efemena780 :
so all the song the guy sing for geh geh he nor bring moni come out spray😂😂
2024-12-03 08:23:39
0
marybest981
mummy's gal🥰 :
Family man they dance opweh😂
2024-12-01 20:10:55
16
aratimullar
king of doings :
opeuh to the world 🌎
2024-12-01 23:11:49
2
real_osasbtc
♰𝐎𝐒𝐀𝐒 𝐁𝐓𝐂♰ :
Abeg avoid me, I use God take beg you
2024-12-01 19:46:13
13
sir_blinken
sir_blinken :
somebody shout opueh!! 😂🔥
2024-12-02 00:00:31
4
very_wicked_boy
Very Wicked 👦 :
Geh Geh no deh ever make financial mistakes.. manchi no gree spray money oh
2024-12-02 05:39:54
0
chykes001
Scalyboss :
If geh geh is happy the world is happy
2024-12-02 04:57:25
0
To see more videos from user @brodamike, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About