@successfulfreedom1: #foryoupage #fyp #fypシ゚viral

successfulfreedom1
successfulfreedom1
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 02 December 2024 12:29:56 GMT
1277382
69215
1754
1225

Music

Download

Comments

kingoz86
King OZ :
Trust me, all this boys go turn up later
2024-12-02 23:12:49
3140
hiroyukiminato123
pepper dem🎌🇨🇦 :
Una go just dey waste chairman food, no catch out 😡😡
2024-12-02 17:38:44
1118
kingwejinya
Gud Shepherd :
People still dey go HK? i dey collect steady and i never go one hk for this life. No be you be God
2024-12-02 17:14:14
314
lilliansucre
Lilliansucre💖 :
u need girl for HK,eh chairman 😩😩
2024-12-03 06:31:16
120
samuel.austin97
Samuel Austin :
Just pray make those boys no go report you to EFCC 🤣🤣🤣
2024-12-03 08:13:12
938
davidluxury3
IFEANYICHUKWU 🇩🇪🇳🇬🇺🇸 :
Omo I no blame the chairman, some boys no need pity, imagine me wey get 3 boys no one get client, na make day break them go light Igbo Dey play music, next thing na to enter kitchen chop food 💔😂
2024-12-04 12:37:27
116
bigdera247
Chris lord 🥷💔💊YB :
Na chair man you be you no be God 😏🙄🥷🤦
2024-12-02 15:48:30
2483
louiscool18
louiscool :
serious boys needed
2024-12-02 18:07:38
48
officiqlmane
OfficiqlEriqaMaNe GraCeBoy :
All this Una acting don dey too much 😏
2024-12-02 13:00:21
253
queenapril351
April 🥰 :
hwfa chairman I wan join HK even if na errand girl I go do 🥺
2024-12-03 11:18:47
7
carterdsavage
CarterDSavage :
3 loyal boys needed Abuja location
2024-12-03 23:22:29
5
kingobisco
Obisco Collins Nwekeze :
Na chairman wey him money finish dey do this kind thing
2024-12-04 17:17:51
38
kimjm2255
kim jeong :
e no easy to feed person for many months make you no catch out
2024-12-03 00:21:58
134
spicy9110
Spycy Moniz :
Na HK chairman u be . U no be God.😅
2024-12-04 14:04:53
315
hammedadedidgba
Hammed :
no b serious boy needed you get serious update
2024-12-03 23:43:17
34
ugo_best01
Ugobest :
Everybody come dey pretend as if they no know say today nah my birthday🥺😏
2024-12-03 22:38:01
78
jaymoneyofficial2
JAYMONEY 🇧🇪❤️🇧🇪 :
But it not easy to feed person for this kind economy o!! See the way ur even talking back at your chairman!! Come Ghana first
2024-12-09 08:30:28
10
ask_for_succesful_azaman
ORIMOLADE FIRST SON✝️ :
Na this thing happen to me but na midnight around 2:30 them tell me to go my mama house but I no give up now the guy Dey always ask me for money I dy sunb am 🥺
2024-12-04 06:52:20
9
big_richy_1
Big Richy👾🙂‍↕️🎉 :
Make the boys paste he location for EFCC na😂😂😂
2024-12-03 00:48:48
122
tashabills5
Tasha bills ✨ :
Make Ona Check he story 😅😅😅
2024-12-03 20:38:24
56
4tune54
4tune♑️ :
Serious boys needed 🙏
2024-12-02 18:05:18
8
private_life_too_low
💀Battery_low🔌🔥🦅 :
this one no concern me who else notice say toto no dey sweet again?😢
2024-12-03 11:31:30
15
timeless.bae3
Timeless Bae🦋🥰🇧🇪🇧🇪 :
Na house you get ooo you no be God 😩
2024-12-03 16:45:55
83
teddycashie1
🥷🥷TEDDY OF ALL TIME🥷🥷 :
Them never go since all this days ? 😂😂😂
2024-12-02 16:00:06
119
To see more videos from user @successfulfreedom1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About