Sir,, i was once an understanding girlfriend where did it get me? If u Broke no get class, not broke u”re expensive, so a guy that appreciates you will appreciate you
2024-12-03 08:16:56
16
stephanie :
As I broke so make I just calm down, relationship is not for me🤣🤣🤣
2024-12-03 06:09:17
29
O B C SOLOMON :
Abe i go lie for you 🤣🤣
2024-12-13 20:20:51
0
Fabz_Oliseh🦅 :
Nah why I love my babe ajeh! She Dey press money any how 😂
2024-12-02 17:44:26
38
amaka miracle Misha :
make una forgive me ,next year l go make am 🤣🤣
2024-12-08 19:08:27
1
Edu nwa :
I be wan repost this but my babe broke she fit think say am posting for her..🤣🤣 but she be good girl
2024-12-03 03:55:09
15
Ginika Loveth :
why do you say like this
2024-12-03 08:08:04
2
ogechiraphael :
normally anbody wey dey broke no suppose dey inside any relationship o
2024-12-02 22:59:05
7
To see more videos from user @ozoigbondu.mmuo, please go to the Tikwm
homepage.