@bratk: Nobody dey sleep for night again 😂 #codmclips #funnyedit #codmfunny #codmmobile #brokenmovementcodm #viral #GamingOnTikTok #makemefamouse #cod

BRA
BRA
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 02 December 2024 17:58:46 GMT
124267
17817
805
3603

Music

Download

Comments

lisacodm_
lisa :
enemy kee me tell me say na unemployment lobby we enter💀😹
2024-12-02 18:06:03
801
the..preacher0
the. preacher :
I think say u want cook🤣🤣🤣😂😂
2024-12-02 22:01:35
308
investorwire43
Psalm 23🕊️✝️🤲😇❤️‍🩹 :
If them never use you for first blood you never sabi play 😹
2024-12-03 13:23:47
58
chi.de.ra.h
Ãsk Øf Vérsãgë Éscøbã😫 :
Omo by 2am today I enter lobby 😂 Omo I no fit get one kill no 4 pick my tag tire 😂
2024-12-03 06:51:05
111
yomzyff
ʙɪɢ_ʏᴏᴍᴢʏ :
even cindigo no fit do anything for here😅😂
2024-12-06 21:51:32
28
smallboi95
PATRICK 💥🏂🥇 :
Black market right
2024-12-03 07:43:01
18
crazywept_1
Wept🛸🛸🛸 :
Me wey go print chopper sharp 😂😂
2024-12-02 19:56:34
150
ib_richie2
ŁØŇĒŘ🥲🤲💔❤️😔 :
Most dangerous map 😒black market😂😂
2024-12-06 12:20:38
0
bobbiexx007
🥷🏿 :
The best will survive 😂😂
2024-12-03 14:49:01
0
dannykizzy657
dannykizzy :
my question be say se people no dey bomb again because mid night wey i go thinks say I go meet bot Na werey people I go dey jam
2024-12-04 09:35:18
23
sazzy_black
Sazzy_black💋 :
Why you come quite game 😂😂😂
2024-12-04 20:25:49
1
_klassic1
Kole lost son :
Drop your quitting sensitivity abeg 🥺🙏
2024-12-03 07:38:13
14
zucchiini_
ZUCCHINI :
Who notice say bots no day many for night game again anywhere you land na war who strong na day survive
2024-12-04 07:19:01
6
haroworldwide
Haro Billion Boy :
share ur quitting sensitivity boss
2024-12-03 00:53:02
42
envy.no.man2
envy no man 👽👾 :
Nah here you go hear only two teams left 😂💔
2024-12-02 20:45:19
11
ogyoungrich7
og young rich :
E no go better for any gal wey no get nyash ✅✅
2024-12-04 01:16:38
5
yaskid17
Yàśkìd :
once u no land ontop gun just quit 😂😂😂😂
2024-12-17 15:12:14
8
ayo..surakat
SUKFAT :
they will think say na broken🤣🤣🤣
2024-12-04 20:23:05
2
gboliath_001
Gboliath :
Bro Nigerian CODm community is so plenty. No matter how many times I die, the next lobby will still be filled with humans 😭
2024-12-03 08:08:46
19
fearnoevil0819
5G🪫🥷 :
Boss wetin be the name of this skin
2024-12-06 12:04:47
2
tr4pc0dmontk
TR4P C0DM :
Everybody wan good by force seh 😂🔥
2024-12-02 18:08:44
71
olami_posi84
Ola🐍🐍🔥 :
Egungun of Lagos preeq Dey my story
2024-12-04 17:48:52
2
realgabrielclifford
GabrielClifford :
true, I will enter cod around 3am and I go still meet people
2024-12-02 21:00:41
10
whereisfunzee
OLADAYO👽🧃 :
But you get teammates na😂
2024-12-06 21:42:40
0
To see more videos from user @bratk, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About