@brodamike: Believe

Broda mike
Broda mike
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 03 December 2024 05:32:34 GMT
425667
63621
4374
1918

Music

Download

Comments

official_noble80
Ñõblê__Mân💙🕊️☠️ :
see as future billionaire dey touch my comment ☺️
2024-12-03 22:53:58
187
lavish8097
Lavish ❤️ :
U just make me cry 😭 I lost my father yesterday RIP to him
2024-12-03 05:58:39
913
abollerfx
🌴ABOLLER🌴 :
My papa sef lose guard me 💔💔💔
2024-12-05 02:51:46
1
north_prince1
Kole🥶 :
First time brother Mike talk sense
2024-12-03 07:18:31
1749
user72136154628300
kapri style :
no go better for person wey no like my comment😹💔
2024-12-03 22:06:37
128
goziefrank7
Gentle Frank :
E no go better for my papa 💯, p@ins shall never depart from his sight. 🙏🙏
2024-12-03 13:44:59
13
private_ariana_grande
Ariana grande :
shi shi I no go give my papa😹
2024-12-03 15:23:54
61
austin.lost.boi
AUSTIN 🧃 :
E no go better for my own papa
2024-12-04 20:02:53
8
jahjava5130
A.J. P :
R.i.P queen Elizabeth na today the news reach my village!🤧
2024-12-05 01:29:14
0
anyidons124
anyidons12 :
bro I no talk say may people no carry their father along, but for me, father way no care about me weather am alive or dead, no deserve my care at all, if I treat my kids bad let them forget about me✌️
2024-12-03 08:16:31
29
chanellehn___
Chanelle | NZ Day Trader :
who be papa stop that talk oga rest
2024-12-03 07:33:03
35
plutomania34
shmurda :
Na papa wey know him self Dem dey carry along
2024-12-03 06:27:07
564
chidosky373
chidosky :
as for me my dad is very wicked man he leave us and run away almost 11 years when I am small me and my mommy we are suffering but I pray one day god will bless me I will take care of my mom very much
2024-12-03 20:07:34
23
bigger2264
bigger festus :
I swear me na my papa I love pass ohhh
2024-12-03 06:07:52
363
onlygod547
ONLY GOD 🙇🙇 :
E no go better for my father 😭😡😠😠😠😠
2024-12-03 13:37:39
15
didturbking
Disturb king :
Always my dad comes first. My mom is selfish I always give her money never given my dad anything b4 but he has never complained b4 but the one time i gave my dad 500¢ for the first time she started
2024-12-03 16:39:20
8
heismralex
MR ALEX❤️‍🔥 :
Imagine becoming a billionaire at the age of your battery percentage 😂😂
2024-12-03 08:47:29
43
femijinadu
Fmt6772 :
I see even guys favoring only mothers and forgettting their father, I laugh and just say in mind, you’ll also become a father soon don’t worry
2024-12-04 07:06:40
17
aalksjhi
aalksjhi🇧🇪🇧🇪🇧🇪🇧🇪 :
papa no dey quick complain wetin mama dey do wrong to children,but mama go don call Dem explain papa own nah why most people believe say papa no good to dem
2024-12-03 17:34:14
12
user6360081700283
jennyElizabeth :
Abeg Shey na only me get hair for middle of yansh 😒😫😁
2024-12-03 13:21:13
7
hopeongod23
Hope on God :
I wish my dad was still alive😪😭
2024-12-03 06:47:18
84
most_hated222
Most hated 💔😢 :
Me love my dad oh 😊that man done try for me my mum I no go forget her but my father naii I go give pass cause I just remember one thing 😫 that man done really try I pray next life make him still be
2024-12-03 18:23:25
6
big_zadok
BIG_Zadok🇱🇷💯💲💲 :
So mama wey no misbehave. She rich ??? 🤬
2024-12-03 07:18:50
49
calliebooty1
Stephanie FC 🦅 :
I love my dad😭 rest in peace dad😭😭
2024-12-03 17:32:22
11
yeyeyjyl354
Sonia :
but my papa dey always shout at me, sometimes I go regrets I wish is not my father
2024-12-03 12:51:29
8
To see more videos from user @brodamike, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About