Oga rest no be all babe get another babe. If your own get another babe my own no get na only me she get. Make una rest Abeg
2024-12-04 10:19:21
57
ķïñgşĺəý :
make we also pray make lucky udu no post us 😎😆
2024-12-03 16:04:28
130
M'i de champion :
No matter how much a female is in love with you you're still not the only man she thinks about
2025-01-21 18:01:53
4
K3NNY :
Nna eh! How person wan take marry with all these videos popping up? 🥱🥱
2024-12-03 17:23:46
32
NAUGHTYGIRL_ :
I need a very serious boyfriend 😩😩
2024-12-05 21:16:12
17
Tega money 🇳🇬🇺🇸 :
I swear that’s why I hv been single for five years now and am enjoying my life
2024-12-04 10:23:54
60
Best keshi💙 :
My wife born this morning
2024-12-04 15:57:08
68
happy love :
but broda Mike why you worwor like this upon All the money wey you get 🤣🤣🤣🤣🤣
2024-12-03 15:59:36
27
Pbo plus tv :
na lie,.I disagree, stop all this, all ladies are not desame.. some ladies will even risks there life just for her man to succeed , they all want there man to succeed forget about there mistake 🙏🙏🙏
2024-12-04 12:27:06
20
iamshollymusic :
I don focus on my life since I still never make am ooo
2024-12-03 19:50:52
41
Becky Williams :
I need a sweet Nigerian boyfriend
2025-01-26 19:53:39
5
Adiku Francis :
I got the shock of my life seeing my babe chart another man that babe I can't stop thinking about u.. thank God I caught her.glory b to God
2024-12-03 22:48:54
13
sony :
that why them they call me stingy guy
2024-12-03 14:52:27
181
soft billion :
no they wine us some women they bring favor give man
2025-01-01 20:35:45
3
Obere Eze 👑MULLAR 💰 :
i be no believe until it happened to me but as Viking i collected everything back
2025-01-22 13:57:05
3
World Baba D ( Ice cream Boy) :
Go sleep eee
2024-12-04 13:14:36
8
AMAYA :
if them no wound one Motivational speaker de rest no go learn 😂😂😂
2024-12-03 16:42:18
22
|_!|_ Ğřĕăţ §ȚÄŔ ♤🥶😌 :
Thank you sir for the advice
2024-12-04 10:17:01
5
JĂĤ_ƘŰŘ :
oga forget that talk 😂 me self get another babe 😂
2024-12-06 06:02:31
6
Federal Government :
And people wey never get experience go think say na whining 😂😅🥺
2024-12-04 06:42:15
37
Aniskid :
I no see any girl comment here
2024-12-04 02:27:10
12
CJ :
You too talk
2024-12-03 20:25:13
13
NanaQwame :
When you make a right Choice in life you’ll never get cheated
2024-12-04 18:46:31
4
Ebuka 555 :
who else is looking for women in comments 😂
2024-12-03 18:35:42
16
PFP🫡 :
Abi u go lie for meee🥲 Normally na to still StayFocused always💪 + Man go always spend M0N€¥ inside relationship🤪 @Smtin Must Kill A Man bro😎
2024-12-03 15:24:10
8
To see more videos from user @brodamike, please go to the Tikwm
homepage.