@celebrity_won: My benin brothers…. I think I’ll need you guys now 🤣🤣🤣 #fyp #davidwon #tiktok

OSAKPOLOR
OSAKPOLOR
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 03 December 2024 18:26:16 GMT
703692
87123
2362
2165

Music

Download

Comments

dhee559
Dhee@🫶 :
Only ojo and ikorodu boys go wyn the full edo state 😁
2024-12-04 03:36:25
71
alex54__
🧸❤️ :
If Benin float come, we fit nor see the phone but we go come back with 50 others phones 😹😹
2024-12-04 13:02:33
320
nigash90
Nigash :
If we float come, they go know why our sand dey red.
2024-12-03 19:51:11
452
user6182293938558
best choice 💙💎💍❤️🥰😍💦📿❤️ :
If Edo state float come Lagos 🤣🤣 blood go flo and he nor go be blood of Jesus 😩😂😂😂
2024-12-03 18:39:45
594
kingphash48
🦋Anna🦋 :
I dey watch people wey dey compare Lagos to Benin...I be Benin boy but u see Lagos 😳 wetin dey sup for upper na 10% of wetin don sup for only Agege not to talk of IKD
2024-12-05 07:00:55
15
koker118
RAY KING 👑 :
i swear... only upper go matt not Edo State
2024-12-03 20:17:22
371
vasovictor1
vasovictor :
Delta boys dey follow edo come o,make we shake Lagos make their mind dey.
2024-12-05 17:13:29
58
__perry_
.🪂 :
Benin boys hope say we day here 😂😂😂
2024-12-03 19:00:30
137
mirakeem1
Mira keem😙💕 :
Benin go flow come lagos 😂
2024-12-03 18:34:05
106
verified_machala
Mr MONEY :
Dem go float come dem go still float go back 😂
2024-12-03 18:38:41
122
danielchidia1
Danny🔌🙏🌴 :
no even play wit lagos oh 😂😂....Edo go vanish if they enter lag no be memes
2024-12-04 09:08:44
6
nwaligbeikechukwu
jolly fella :
Yea Dey think say lagos be like Edo wey una go worry and nothing go happen,make una no think am.Lagos self no play oooo
2024-12-03 20:18:24
8
dah_nightmare
Nightwalker 💀🚩 :
any small thing ona go dey talk upper 😏 agege na joke to ona😏 isale eko na play to you 😏
2024-12-04 06:20:37
6
ogbeiwi.isowa.ogi
ogbeiwi isowa ogie :
😂😂😂😂Ohh god benin people and ogun
2025-02-03 04:47:19
6
bstrings_24
@Bstrings🎸 :
Leave am... Benin boys wey na mouth them get😂😂 How many times Osakpolor dan fight?🤣😅
2024-12-04 03:56:04
11
lucky.fx.123
lucky.fx.123 :
If you nor see the phone let me know Mk I call upper boys
2024-12-19 06:35:40
2
devinemozee
Devine🕊 :
Normally EDO na country no be state 💔😅
2024-12-07 08:48:31
28
deborahdickson2
>>>🎀 :
If edo state float come Lagos every where go scatter😂😂😂
2024-12-03 19:16:49
104
alhtejay
Alh. Tijani Muh’d Balogun📿🤲 :
De play u don see ikorodu boys 😏
2024-12-04 06:40:09
1
zuzzy1017
zuzzy😫🌸❤️ :
If Edo state float come Lagos every where go scatter oh salobua where sakpolor dey hear this words from😂😂
2024-12-03 19:05:10
30
juggernautbull
Jugger :
As a Benin boy born in AJ, raised in Lagos but currently back to upper sakponba. Lagos is always rascally &dangerous but when fight come, calm follows quickly but benin is calm most times but when...
2024-12-06 05:01:53
1
spotify_001hub
SPOTIFY :
relax make onitsha umu otu no hear this capings
2025-02-17 07:02:19
2
lolad233
LOLAD🥷 :
Oya naw upper ppl float come ikorodu we dey wait for you🙂🤝
2024-12-03 22:32:40
2
kizzyvibesz
kizzykias :
Lagos no be play ooo . Edo they sleep for night , Lagos no they sleep una no no 😂
2025-02-12 11:08:52
0
babaalayefred7
babaalayefred :
only my small Ajegunle go give d full edo disaster
2025-01-05 05:06:17
2
To see more videos from user @celebrity_won, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About