Them dey use money get girl attention?
E be like e go tey before I go see babe o😭
2024-12-05 00:59:52
97
kamsiy 🔦 :
Ok congrats
2024-12-04 21:12:06
2
Nameless🗿 :
Abeg I need facebook
2024-12-04 21:49:34
1
Cookie..Acer :
Na 50/50 guy . Your friends fit still sideline you and your babe fit still rugged am with you.
2024-12-05 05:55:06
7
S T A R Z I🇧🇪 :
2025 go hard for hungry girls 😂💔
2024-12-05 08:15:44
149
thechefleloh🎀 :
You never see anything 🤣
2024-12-04 19:50:50
4
____themmy :
Nobody should call me scorpion o😒
2024-12-04 23:40:55
7
Juanaahhhh :
This one don chop heartbreak e Dey drop quotes 😂
2024-12-05 02:26:28
13
ŸOUÑG £ 💛👹🦉👿 :
I go use am buy cana 🙂↔️
2024-12-05 06:51:29
5
Kruz wurld :
I swear first guy wey talk something sensible for this app
2024-12-04 15:30:26
17
Fatimah :
If you like follow their advice online o after they leave online den Dey press money kpa 😂😂
2024-12-05 06:32:27
3
richspirit1337 :
Boss buy Twitter for me 🙏🏻
2024-12-04 23:42:27
1
User not found :
Person say “2025 go hard for hungry girls 😂💔 “
2024-12-05 21:50:03
2
Tyler Thomas :
Real.
2024-12-24 10:42:22
0
SYNDICATE7 :
One girl sa I da behave like Stone Age men because I no gree do Wetin she want…. Guys spend your money on yourself and look good, Plenty women will come….
2024-12-05 06:47:45
4
To see more videos from user @shegesvibe, please go to the Tikwm
homepage.