@gilmorr1: #foryou #dettydecember #viral #viralvideos

Gilmore 🇳🇬🇬🇧
Gilmore 🇳🇬🇬🇧
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 04 December 2024 14:41:01 GMT
712707
129410
1011
15195

Music

Download

Comments

blaizegonshine0
blaizegonshine :
paper chaze grandma don teach am another step 😂
2024-12-04 15:17:14
577
osardeba
Deba :
Okoya house na una new playground
2024-12-04 20:01:26
77
geemoney678
Gee-Money💰 :
Omo tell them ooo na 200k I pay yesterday 💔💔💔💔
2024-12-04 16:18:41
341
joshuajoke5
𝐁𝐨𝐛𝐛𝐲𝐣𝐨👹🐍✨ :
Content don finish?😞
2024-12-04 15:35:05
314
anthony7023
Anthony :
Them check my phone last night see 4M 😭
2024-12-04 16:00:36
14
badoo___skii
Badoo___skii 01 :
Egungun preek dey my story
2024-12-04 15:44:51
11
pedro_funds123
Pedro_funds💰✅🏷️ :
8 years relationship she don dey demand for 2k… I don block her sha
2024-12-04 18:16:31
22
iamdamize
OLUWADAMILOLA🧑🏼‍🦯👑 :
Egungun preek de my story🥺
2024-12-04 15:32:49
6
ziccojnr001
🌴Zicco Jnr🌴 :
Egungun preeq dey my story 😂
2024-12-04 22:45:04
1
officialomar00
Omar 💕💕 :
Me wey police dey fear 😂
2024-12-05 07:37:45
7
richchild8
richchild8 :
Me wey de police hand like this unko?😹
2024-12-04 15:18:28
2
selfking47
Self-King-001 :
I Dey police station like this 😂
2024-12-04 14:48:47
1
theweekendagencly
THE WEEKEND :
That car is 5m £ in uk black market
2024-12-05 20:36:40
0
deyboisordian
deyboisordian :
Even road safety 😂
2024-12-05 18:12:48
2
kellyblack35
Kelly_Black :
Omor them carry me I explain tire😂😭 last last I pay 350k🙂
2024-12-05 18:06:27
2
pappyrichie711
PAPPY RICHIE〽️😈🪐🌴 :
Egungun preek Dey my story
2024-12-04 22:27:55
1
princekay026
BABALOLA KAYODE :
Especially Ilorin police 😂
2024-12-04 20:35:06
1
official_bami0
Bãmǐ-5G🎭 :
One ask for laptop receipt I change an for the man say wetin concern receipt with exhibit wey him Dey find wey no Dey my bag😹😹😹😹
2024-12-04 17:05:53
11
djigz
Daniel.A :
Advice to you Gilmore , start streaming on twitch I think you have a lot of potential
2024-12-05 20:00:44
22
invalid055
✨ADEYEMI✨🤍 :
Dem carry me oo 😭 no be small thing oo
2024-12-07 07:05:03
1
bibiire123
FASHION DESIGNER IN IBADAN 💕 :
Una be like grim reaper 😭
2024-12-05 11:04:09
3
081timaya_
TIMAYA BTC 🍂🥀 :
As them carry me yesterday 😭 nah so them rush my 3phones
2024-12-06 06:02:55
1
shy_asf01
black_boy🌚 :
Egungun preeq dey my story
2024-12-04 17:41:13
2
only_manchi_wealth
manchi wealth 💰 :
Na why u go carry army 😂😂😂😂
2024-12-04 20:55:39
7
timothee_aage
Timothy☕️🇳🇬 :
Then go carry you package Christmas 😂😂
2024-12-04 17:00:38
24
To see more videos from user @gilmorr1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About