@fanstribehq: Watch the FULL INTERVIEW now on YouTube via link in bio 📺 🔥 🗣️ #naijatiktok #sportsontiktok #levelupafrica #nigeria #arsenal #PremierLeague #manutd #ARSMUN Arsenal 2-0 Manchester United highlights
Arsenal go think say dem don win champions league 😂😂😂😂
2024-12-05 10:14:12
0
Sanjay 34 :
win Na win no shame for how person dey take get money
2024-12-05 09:08:01
1
Chinanu :
Manchester Urinated Una Go Explain Explain Tire, No Evidence😂😂
2024-12-05 10:24:21
4
slimking_001 :
Them go still use Nyarsh score you for FA cup
2024-12-05 08:54:01
4
sksunmex123 :
Na second half everything spoil 😡
2024-12-05 09:28:10
3
juldonzeka :
Ok. That tall Martinez. I agree. He would have used his height to defend the corners.
2024-12-06 07:53:10
1
Sirkinjay :
I love United tears😂
2024-12-05 08:53:32
2
ASHL33 :
I like this woman 😂😂… “de play but de play rubbish”😂😂
2024-12-05 09:09:38
2
Disturbing Yankee 🇺🇸 :
The things is that Maguire no dey hold ball ⚽️nah why corner plenty like that 😏
2024-12-05 09:17:23
1
makkie famous :
bruh no explanation 🤣
2024-12-05 09:29:09
1
judeemperor147 :
man u fans with complain Na 5&6😂😂😂😂
2024-12-05 10:12:11
1
Tbiz Theophilus :
He doesn’t have a first 11 yet , oga dey try know the players and their abilities first giving all of them a chance to prove themselves, with time from next year una go see the monster squad he build
2024-12-06 04:36:54
0
ADEYEMI ❤️🖤 :
heads up lads ♥️we're in this together 💪💪
2024-12-05 08:46:08
0
Newton2201 :
Make man u fans lie say them no wish to sabi score corner like us. Goal na goal abeg. If na them score am na different story oh
2024-12-05 08:55:37
0
Oluwa_____Captain :
Don't forget say na still fortress you still dey come for FA cup
2024-12-05 20:39:55
0
Black Diamond 💎 :
No be only "dem no score you clean goals" na unclean goals arsenal score 😂
2024-12-05 09:44:14
0
Ask_Of_Jay_Dinero :
Excuse Fc
2024-12-05 10:41:23
0
craft :
like why did he bench amad
he was lethal
he even gave us a free kick we almost scored
2024-12-05 09:36:13
0
Anointed :
I don Dey see the trait of Erik ten hag for this amorim
2024-12-05 14:10:12
0
Ifeanyi Udu Nkama :
the kno score me clean goal ooo man u fans with excuse
2024-12-05 18:11:01
0
Sammy :
5:0 they wait una for FA CUP, up gunners
2024-12-05 15:45:23
0
🛍️🔌😈 :
You go explain Taya
2024-12-05 10:40:39
0
James Pickford :
Them win u abi them nor win u ?
2024-12-05 10:54:22
0
Boss Jay :
FA cup go meet any corner we go leave ball give player injury
2024-12-05 10:45:11
0
To see more videos from user @fanstribehq, please go to the Tikwm
homepage.