So nobody fit catch geh geh for me and Una talk say na small world we Dey
2024-12-06 08:18:05
657
O OKOHS BTC 🎱💸 :
I bet you can't do this ♥️999,9k
2025-02-07 04:33:41
1
Taurus ♉️ :
Lucky udu don post davido 😭😂
2024-12-06 12:31:24
467
Jo frosh :
lucky udu don post Wizkid 😭
2024-12-06 10:36:23
253
Chimaraoke :
Na lucky udu suppose do this thing but he no sabi the industry.
2024-12-06 10:48:33
143
Odinaka chukwu :
Opay 92k, palmpay 306k, UBA 7.8m... Palmpay nah for Christmas 🎄😁😁😁
2024-12-06 10:56:34
24
Queenchi 🎀 :
i nor Wan dey see Ghe Ghe for my fyp
2024-12-06 10:42:06
22
CRIS BLACK ✪ :
This guy sabi wetin be content 👍😂
2024-12-06 14:17:54
106
DURKIO FUNDS🇺🇸🇩🇪🇦🇹 :
Geh Geh is man of the year 😘😘😘 he deserves award
2024-12-06 11:56:16
58
️ :
i don catch geh geh make una dey come asaba 😹
2024-12-06 17:07:40
72
BigSoph :
This woulda been epic if lucky udu himself did it with gehgeh but, instead his being overly emotional, he shoulda used this as another advertising opportunity
2024-12-06 16:26:53
44
summa :
Your next scroll is an ad
2024-12-06 11:03:19
6
lorreta lorrels :
so like play like play....Those mohbad family done move on...Them no bury the boy
2024-12-06 08:39:16
14
OJAMAFIA :
E no sweet reach lucky udu voice 😂
2024-12-06 09:33:59
54
Papatunde Blade :
where Geh Geh see versace
2024-12-06 12:02:56
39
stay__dangerous__9t9 :
Mamako mamako 😂😂😂😂
2024-12-07 09:32:25
5
Baby Talia💕🥰🎀⭐️ :
If you dream see lucky udu and gehgeh Wetin e mean 😭😂
2024-12-06 20:31:53
8
TOPZY :
mamako mamako mamako mamako
2024-12-06 11:42:15
34
Kingstar Celestine :
please nasco take gah gah to church abeg
2024-12-06 08:11:54
19
wamie 🌺🫧 :
why am I so pretty
2024-12-06 16:13:24
2
Gods_Da_Great🩸 :
I bet you can't do this ♥️999,9k
2024-12-06 21:02:25
6
Henry Joel :
IF You Never Buy Christmas Clothes Come Close Let's Laugh 2geda😂🤣
2024-12-06 18:02:28
5
anayo704 :
what country is this
2024-12-06 10:46:42
4
To see more videos from user @unclenasco_, please go to the Tikwm
homepage.