@seunpizzle_1:

Seun pizzle
Seun pizzle
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 08 December 2024 13:30:31 GMT
1717144
183038
1198
4472

Music

Download

Comments

0yebolarh
Oyebola 🍯 :
E get one wey I hear recently I wan ment 😭😂
2024-12-09 10:22:02
193
2urcee
2urcee :
I will b like aye Ejor ooo 😂😂😂🤲
2024-12-12 09:12:24
10
adekolaoluwakemi1
adekolaoluwakemi90 :
very nice
2024-12-09 15:41:39
2
kimjummin112
Kim jummin :
I hear rumors say nah me be the only fine guy in all our area
2024-12-08 13:56:16
10
smoker_funds
buike🌚⭐ :
I surprise oo because everything dem talk na true...... I go still run the motor matter next year 👺
2024-12-08 14:05:28
9
simplyphanie
chioma❤️🌺😻 :
abi na only me dey see say seun pizzle resemble youngjohn 😂😊😊
2024-12-10 12:58:15
21
dammyabdullahi
Ike-Ola & Mom👩‍❤️‍👩 :
I swear u go be like sheyemina
2024-12-14 11:06:45
5
deeyaa_vibes3
user63434181414663 :
Because am wearing long hijab now they say is because am pregnant 🤣🤣
2024-12-10 13:22:55
8
user8173825782883
ANIKE ❤️💗🥰💝♥️ :
a video for me please 🙏
2024-12-10 13:12:58
2
maamiiharkanny558
MUMMY CELEB_____💃😘❤♊ :
my mentor ❤❤❤❤❤❤
2024-12-09 15:59:53
6
adewale_mainboi
Timi kash 💞🤲🤭 :
Ajeehhhh I too love seun pizzle 💗💗💗💯
2024-12-08 15:18:50
20
sugarbabe457
sugarbabe457 :
Omo ehnn I swear I fear people when I hear my own 😭💔
2024-12-11 21:44:19
6
cuteewade0
Mutmohinah 💓 :
swear the way you go surprise self he go shock person wey tell you😂😂
2024-12-08 13:35:26
18
empress...fastcash
Empress cash💕💕💕 :
Na them get thier mouth if you keep listening to wat people say you won't make a successful move abt your life.forget wat they will say enjoy yourself
2024-12-12 08:11:01
8
mamcyyyta
Maryammmm :
no be today dem dey pass rumors,laslas you go dey okay
2024-12-14 11:08:15
8
tem_my20
ꨄ🌺Tem...my!🌺ꨄ :
I swear some people they too do I don her one rumor about me I been think say na me do this thing sha 😂😂😂😂
2024-12-10 09:16:45
6
user5073624579049
josy😍 :
Aswear
2024-12-14 15:18:53
7
iam.inioluwa
🦋INIOLUWA🦋 :
Fav❤️
2024-12-09 09:42:50
6
jago1017
J,🅰️G,🅾️;;1️⃣017️⃣🃏 :
Just like when everyone told how.I’m behaving,I’ll be like wow 😮
2024-12-08 15:59:42
6
veeleecollectibles
veeleecollectibles :
Even me self dey surprise if I be twin because some kind things way I go just here about my self I go jaut burst laugh 😂😂😂
2024-12-09 07:42:27
6
To see more videos from user @seunpizzle_1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About