you dey shout na Benz you don see where Avalon dey move?🤔
2024-12-21 20:53:48
137
🪫1% :
this kind thing dey sweet person abeg🥰
2024-12-11 19:38:06
389
EKT :
It’s not the car. The driver is just good.
2024-12-22 08:46:22
274
BEBEX :
Na God dey run am for us going and coming back
2026-02-13 22:51:27
5
CAKTI_AUTOS_4_DEALZ :
Overtaking sweet but just lol 😂😂
2026-01-31 01:13:33
12
Sergio_Sketch9 :
So na una pursue me for back that day 😅
2026-02-08 09:11:34
11
Aquila Obi :
No be game u Dey play because if nah me u carry i go come down immediately
2024-12-12 07:44:31
76
the mechanical :
ES 350 on speed drive run pass this car... but he no stable for ground like Benz...
2024-12-12 19:07:29
8
GBA YANKEE GBĒ 🇺🇸🪙 :
I no fit drive like this God forbid 😎😭
2024-12-11 07:45:32
19
Hammer Logistics :
The guy is just a good driver 🤣🤣
2024-12-22 11:54:01
27
GADDAFI :
no one is talking about the camera man
2024-12-22 14:15:54
19
Olawoore :
No road beat this road for naija 🤣 Lagos Ibadan road Sharp👌 since 1999🤣🤣🤣
2024-12-12 20:38:48
8
that smiling girl❤️😍🌹🎉💜 :
Omo I like the speed but I nor go enter the car oo
2024-12-23 13:42:34
23
Mina💋 :
This driver really took his car game serious and now he’s practicing it
2024-12-22 20:05:51
10
Melody :
I no fit allow person wey get double life drive me wey get one 😫😫
2024-12-22 14:54:09
18
𝕤𝕝𝕚𝕞 𝕁𝕠𝕁𝕠🎲🪄 :
travel like this day sweet I swear una go just day match aim
2024-12-12 11:47:13
5
Account not Found :
lol what about the person driving the camera man ?
2024-12-22 15:53:23
5
Patrickpagee :
The Benz guy driving de give me joy
2024-12-14 14:32:21
9
MR.WODENEHO KOFI😎 :
The overtaking at end is not allowed in my country 🤔
2024-12-21 20:38:48
7
SKOBOSS💰🤑💸 :
lexus es350 go give am better gap wetin no good
2026-02-27 13:45:28
8
PeckkyFx :
That E benz was roughly doing above 200km/h... Cos you were close to 180km yet still tail gating. Only benz can move at this speed while doing manauvers. No 🧢
2024-12-12 19:46:54
7
Francisco :
Omo eeh this Benz no go pass me this year ❣️😍
2024-12-12 14:13:44
6
UGOCHUKWU 🤛🏽💥 :
I no fit drive like this
you are doing 140kpm
and that e class is far from you so maybe like 160 or 170kpm
God forbid 😅💔💔😅
2024-12-12 07:30:12
29
Zenith homes :
avoid competition in this life both on road and off road it will be well with you
2024-12-12 12:19:45
7
To see more videos from user @199x_mil, please go to the Tikwm
homepage.