when you hear a leader n a King speaking you recognize, Davido is just too good hearted n loving. he's indeed a Kings thinking about the upcoming to come up too
2024-12-10 18:18:15
125
apostlePAUL :
but person wey Davido de compete with no really get him time
2024-12-10 21:12:15
158
Michael Andre.01 :
same werey wey say no competi
2024-12-10 19:05:22
24
Mynameiszhero... :
na first time Obo talk something way sweet me 😎
2024-12-10 22:24:47
5
Kobby :
where una dey find these wizkid old videos 😂
2024-12-10 22:13:38
5
emmyozie :
Who Dey compete with that one😒 person wey be number 1 for Africa nai wan compete with you 😅😂😂 make una try Dey advise una 00last😂😂
2024-12-12 15:02:50
6
Lionel Messi :
competition leads to death
2024-12-16 13:10:21
1
MMJ :
KIZZ Daniel!!!!😳😳😳😳😳😳😳😳 Wow!!!
2024-12-11 11:28:26
4
Priceless Gem💎 :
30BG for life🥰
2025-01-14 12:36:47
3
Voltage Don :
001 for life 🇧🇪🇧🇪
2024-12-10 17:31:48
26
fave4555 🇧🇪 :
Wizkid wey dey tweet biggest every day on twitter nko ?
2024-12-12 07:39:34
0
Favy Royal hair cutz :
Anybody wen hate wizkid nor fit get peace ask Davido
2025-01-04 18:52:53
7
wickedness :
bro is real unlike that one secretly competing with portable and rema, cos his fans don compare wizkid with everybody for industry
2024-12-10 20:50:29
7
SON_☎️ :
But wizkid no fit see peace in he's life...y he dey mention davido ?
2024-12-11 00:40:21
34
To see more videos from user @all.celebrities001, please go to the Tikwm
homepage.