@king_chuvy: They are not the same #king_chuvy #tiktokviral #fyp #trendingvideo #tiktoknigeria🇳🇬 #friends #viralvideos #relatable #african #foryoupage❤️❤️
Sha no collect Igbo from person way dey wear black glass…….talking form experience 🗣️🫨😵💫
2024-12-11 18:33:23
305
Dr strange anthony :
e don do me live
2025-02-09 11:21:22
0
SHUKAVAHTI✅ :
omo this guy you be legend 😂🤣🤣
2024-12-11 08:52:09
205
Mc lapito :
Me wey dey look for wetin pass colos 🙏
2024-12-11 18:36:39
11
Tee♓️ 🌈😈🧿👑 :
Me na colos come Dey high me now 😭😭😭
2024-12-12 08:28:02
12
🎮💨 :
there is nothing u can tell me there is another world apart from this one wey we dey but person wey never go no go understand wetin i dey talk
2024-12-11 10:05:43
100
Artlyther :
Carry colo and blackmamba con chop brownies join am 😏😏
2024-12-11 13:41:08
48
RicchVyb :
how much u dey bet
2025-02-19 00:11:34
0
BRAD PITT :
i don Comot this world before...
2024-12-11 09:17:01
15
Onu-ugu :
like me now na only colos dey hit me now
loud now na oris for my side😂😂
2024-12-11 14:40:45
29
CodyLHenderson :
cana and colos inside jumbo backy
2024-12-12 12:31:50
18
SAINT THE KID🥲 :
cana mix with colos I too love that vibe 😂
2024-12-11 21:07:14
9
light BTC :
Colos no dy high
2024-12-11 15:06:36
12
BongaFish :
Guy there's another world in this Earth where only souls and spirit dey and I don spoil the world twice 😭😂
2024-12-11 15:03:51
15
prince babbyllon 🐐👽👑 :
colos na depression zone, cana still be king
2024-12-12 11:06:11
29
Zanty-manny 001 :
The day I lace my Cana with CO my guy wan craze and nah normal for me……my guy stiff inside club I think say he don kpai 🤣
2024-12-11 10:30:57
48
propeller :
i go follow you because of this video
Cana love 💕
2024-12-11 16:08:13
2
giftyyyyy26 :
You go first Dey try remember where you Dey
2024-12-13 11:12:05
2
ultimate :
If no be me tie ,I no Dey smoke
2024-12-11 22:24:43
36
Tyla Mosley :
oga I will keep supporting and promoting your content ❤️🤣
2024-12-11 08:30:37
4
Luc kesh [LK] :
that colos matter ehn
2024-12-11 13:33:39
2
Lyndsey Alexander :
Colos don Carry me go third dimension before like bro I was in the spirit realm 😭😫
2024-12-11 13:54:42
1
Ayo__ :
I don reach level 250 before first time Colo every since then I no take am again 😂 the Igbo just dey carry me go my secondary school dey show me things Allah
2024-12-12 13:19:08
9
TomTrillionz :
Omoh if you carry backwood roll Cana Na highway so o😂😂😂
2024-12-11 10:05:20
5
To see more videos from user @king_chuvy, please go to the Tikwm
homepage.