and they go just open nyash 3 times, dem don buy the wig be that
2024-12-11 16:34:09
647
_KINGSWEAR :
Wig of 700 k for person wee no sabi mineral resources
2024-12-12 02:20:40
90
RTX 4080 :
woman go get 5k for account dey plan wedding of 10M...💀💀
2024-12-12 08:19:08
24
Esther 🦋 :
Thank God say my problem na only wig 🙏some na health issue so I’m grateful
2024-12-12 13:25:00
15
Favvy678 :
If ur babe problem na wig… woohhh my problem no be wig oo.. I don gather money 2 times this year to use buy wig, na once I use d money add for my business ooo😂
2024-12-12 05:01:30
34
Blunt therapist :
I know one that had only 100k and she bought this curls wig for 70k did styling and dye for 20k, i had to stop talking to her immediately, I had 7m and I spent only 150k on both clothes and shoes
2024-12-12 11:06:11
4
_brielle_to_ :
Even as a girl…wig is the least of my problems now!!! Girls life hard!! Have you met a first daughter!!?
2024-12-11 20:12:02
36
Davidogurll💍🔐❤️🇧🇪 :
One Werey say if them open yansh 3 times them don buy the wig😭😂😂😂una really see us finish
2024-12-11 21:47:44
187
Davina Blissful :
not all girls sha,some of us wig nor be our problem we want our house,car,business so we go leave baby girl's life😭😭
2024-12-12 09:08:55
5
Bigdaddy6134 :
Person don use her saving from January till now order wig 💔😒😂😂
2024-12-11 19:37:39
23
❤️*slim_Queenb_vivian* ❤️ :
yes my problem na wig leave me abeg
2024-12-12 09:31:54
14
Diane Muse official :
I will not ask you for a wig I mean wig? But you see na sewing machine,investment ,land I will ask 😌😌
2024-12-12 05:45:24
4
E•⭐️ :
Wig Abi BMW😒
2024-12-11 20:39:03
17
Vickie 🌚 :
my problem na wig
2024-12-12 09:36:01
4
Nazqueen :
My problem pass all these ones…..
2024-12-12 10:06:12
9
Drip :
My cuz said she needed a wig 4 her bday fotoshoot, amnt ws 120k I sent her 115k... next day, she said her friend said she shd buy 170k own, I no fit😂
2024-12-12 13:31:07
4
Yackz🇳🇬🍷🦨 :
Wait, why some girls dey attack you na🥹🥲,
2024-12-12 12:40:19
17
Prince_OfficiqL🤲🇺🇸🦅 :
The worst part be say them no dey respect men 💔😪
2024-12-11 19:00:55
20
Odysséy :
Me wey Dey think I how I wan get 30 million
2024-12-12 12:18:10
0
Sämmy_🍁 :
😂😂 those things no just get problem
2024-12-11 23:50:48
29
Favvy🦋 :
Am I the only one who doesn’t like wigs?
2024-12-12 07:17:42
9
steffi💕 :
Week?😭
2024-12-11 17:38:54
2
AWELE🌸 :
Everybody can’t be like your gf and sisters okay🧏🏾♀️
2024-12-12 11:05:18
12
To see more videos from user @allancomic0, please go to the Tikwm
homepage.