@wisdomfz1: Ona go cry tire 💀 God wey de heaven know say i be tailor 😂😂😂 #wisdomfz1 #2025

wisdomfz1
wisdomfz1
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 11 December 2024 17:26:13 GMT
206172
14307
761
2225

Music

Download

Comments

bateenhkb
BateenHkb :
Who noticed say them no chop fb like before again
2024-12-11 23:21:06
241
believe_mayana
🚯 :
u don hear of whatsapp friend search
2024-12-11 21:15:06
265
kenxorl
︎ :
abeg who still dey bomb Facebook?😹
2024-12-11 23:05:22
2
suxitiwa2
Check💶 law key :
Pinnocent no get any level 😏😏 E get one app wey rich widows full there na there i dey hustle now 😒😒
2024-12-12 21:03:34
2
camper_25
Nattyvibez 🥷🎭👽 :
Sha no try buy Instagram 😂
2024-12-12 05:16:19
19
ozprey20
Ø҉z҉p҉r҉ê҉y҉ :
Omo this evening my fb no gree login again oh
2024-12-11 20:25:48
11
shireboyofficial
Shireboy :
as the year goes by it will get hard until online scams dies completely una go think say na Joke them go soon they verify social media account like say u wan open onlinebank
2024-12-12 14:55:28
14
spe_nxer
Spenxer :
When TikTok Dey there 😂
2024-12-12 08:16:42
5
big___jones
Big Jones 🦇 :
Telegram all the way 😌
2024-12-12 08:11:35
3
elonmuskmusk41
elonmuskmusk41 :
We go still matt 😎
2024-12-11 20:15:12
112
verifyzarlord
Kelly DC🌑🦇🇿🇦 :
FB code no dey work again 💔💔💔💔
2024-12-11 21:12:58
17
miller__texas
BiG MiLLeR :
Thanks God I still sabi electricial work nah to do freedom 😢
2024-12-11 21:08:15
40
emmyboy512
Emmy boy 🪐🥷🚀🤖 :
E don start already Facebook no gree login on messenger I enter password and it’s still not working but it working on Facebook app🥺😡🤣
2024-12-11 21:13:49
15
bigcent123
Big Cent :
Guy my fb no dey login again since oo
2024-12-11 20:25:41
7
itz.dave8
🅳🅰🆅🅴🏝️ :
Bro I say fb no Dey let Dey login again
2024-12-11 18:45:48
6
hndrxx.d.gr8
Dfw_Hndrxx🔝 :
Update nor de finish if u de up to date
2024-12-11 21:52:28
57
robben708
robben708 :
I die for discord
2024-12-12 18:08:43
13
lonerfx32
𝕃𝕆🏝️ℕ𝔼ℝ🌴 :
my Facebook no gree open again 😂
2024-12-11 22:37:51
1
freedomfx565
FreeDomfx565 :
Fb nor work today 😂🙂🙂, I don reach village sha
2024-12-11 20:43:10
2
bigxdraco
BigXdraco :
My switch profile no Dey add again ,omo this game don go far po
2024-12-11 23:25:36
7
To see more videos from user @wisdomfz1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About