Make my guy No come across this video 😩😩dat guy Dey plan to train me go nursing school oh😏😩
2024-12-13 17:41:07
18
Bigdaddiken :
For me if God bless me with enough money I go sponsor that kind of woman for school commot mind anything wey out E no concern me
2024-12-13 13:10:31
6
Naomi’s perfumery Gallery🌸🤩 :
Ona even get who Dey ask ona wetin ona won do with ona life Omo 💔 Me na my own money I take start buisness nd na my own money I take Dey learn work pikin wen no get helper suppose get sense
2024-12-13 11:08:50
18
Mhizklev :
What about man own
2024-12-21 20:46:29
1
🙂↔️ :
This man Dey talk truth🥺
2024-12-14 16:56:56
12
Donald future duke :
brother Mike ever since I started watching you on social media this is the first time you have ever said something reasonable for the society and please leave nwamonie alone for us thanks
2024-12-20 10:03:36
3
king Jonathan :
for me if I want to help I will just help and remove my eyes from that person's life. let God pay for my help .let God pay me back
2024-12-14 11:47:54
0
praise.turkey.upd :
Seen I Dey study I no date one person for my school
2024-12-15 14:20:29
1
Blessing nice 😘 :
Bro now because on one person you day put am for all the girls body 🙄I no understand
2024-12-14 15:44:49
0
Wilfred :
From today go I go day listen to brother Mike
2024-12-13 21:03:05
8
justice⚓ :
no be lie broda Mike
2024-12-13 10:06:59
22
MC FRANZY (DE HYPE SHUGABOI) :
U touch some part of my life.. especially my first marriage... imagine she insulted me because I didn't accept to do court marriage.. packed out may 3 but today I stood my ground to build my house
2024-12-15 11:30:32
2
ice :
Experienced it, but thank God I later get sense
2024-12-13 10:14:42
17
FEMALE JEWELER IN BENIN CITY :
Broda Mike don talk truth today 😂😁
2024-12-13 08:19:18
9
SHADOW FX :
This man Dey talk truth🥺
2024-12-21 15:59:25
2
BIG JUNNY🇨🇦 :
This man na gateman for this house?
2024-12-13 21:27:24
7
sillions2 :
The dog part got me lol 😂
2024-12-13 09:32:38
9
bluebarbie00125 :
Some things wey things guy talk nah true.
2024-12-15 07:09:53
4
Burna Tesla💵👨🏻💻🇺🇸 :
Sometimes broda mike de talk sense
2024-12-13 08:58:55
5
prince Collins :
this is the only better thing you have ever said.
2024-12-17 09:09:43
2
To see more videos from user @brodamike, please go to the Tikwm
homepage.