@wisdomz077:

w i s d o m s 🌴
w i s d o m s 🌴
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 13 December 2024 09:09:02 GMT
96384
10150
242
2880

Music

Download

Comments

jinx_art999
ᴊɪɴx ᴀʀᴛ :
Omo, who loose me nor loose anything o😂💔
2024-12-13 15:23:57
72
tariboy777
T😎 BOY🍀 :
I no know whether na true but my girl dey tell me oh 🥺 and I no get money oh💔
2024-12-14 08:50:58
1
winnerskid
winnerskid :
the one wey dey with me dey let me know say she no dey beg person to stay😂💔 person wey no fit do without me before 😂😂😂
2024-12-17 21:34:03
1
__biglade__
__OMOLADE06📿✝️ :
You fit still get the money make them lose u make them no feel ham 💔
2024-12-14 08:46:02
6
fuhad824
DAMZY🤍💀 :
Since giving them money is what they call love dem go hate me tire 😫😅
2024-12-29 10:36:30
2
official_elite_p
Elite P :
mahn
2024-12-14 19:48:44
0
kelvin_3244
+44🇬🇧🫡💸 :
Na me come de fear Mk them nor leave me 😪💔
2024-12-14 08:45:00
0
big_mickey29
big_mickey29 :
Person wey no care 😭😹
2024-12-22 18:00:48
1
kayblac521
kayblac :
aswear imagine My babe dey pick another man's call infront of me
2025-01-25 16:41:45
1
fausta_inspirations
fausta_inspirations :
haha
2025-04-27 06:44:44
0
victor100g
vicky 100 :
you fit still get money make them no still love you ooo abi you no see peller and Javis🥺🥺
2024-12-14 07:03:49
10
drey452732
DREY 💨🦅 :
I be new taker they are scared of losing me but I want to them💔😒
2024-12-14 08:56:16
0
investor.hd
INVESTOR :
5 girls are scared of losing me meanwhile I’m not in a relationship I hope they know they’re dating themselves soon 🥺🥺
2024-12-14 08:52:26
0
khalifamuller_0tf
_OMOGBOLAHAN_🎉🤍 :
Guyyy this one too sharp💔😔
2024-12-14 06:55:48
0
youngthug7017
年輕的✨暴徒 :
Swr guy 😂😂😂 that god I’m not that kind of guy 😂😂
2024-12-14 09:18:59
0
_ayyy46
່່່ :
Make I get money first 😂😂
2024-12-15 06:05:09
5
_savage_low_key_backup1
🌴*SAVAGE_LOW_Key*🌴 :
I swear 😢
2024-12-14 23:14:14
0
famouslistic
famouslistic :
i swr down 😢😔💔
2024-12-14 23:48:22
0
rema4009
Rema Jnr :
i don too suffer 😞 story neva still change
2024-12-14 06:27:20
5
innoc953
𝐈𝐁𝐑𝐎 🫣🫠 :
I just read the caption well I’m coming back soon
2024-12-14 10:00:06
0
bigmuler
ᴳᵃᵇʳⁱᵉˡ⛄️🧳 :
I swr
2024-12-13 21:50:17
1
da_rksoul
T I R E D🤦🏽‍♂️ :
Dem go still cut me Off.. na me go still talk am.. lol😑
2024-12-14 11:52:36
0
imjohnyh
😀 :
Omo na true oo 🥺
2024-12-14 07:59:46
1
emmafunds33
NEVER LOVED💔 :
Guy😢💔
2024-12-13 21:57:10
0
To see more videos from user @wisdomz077, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About