@dreadheadmajik: Simps una dey try o #dreadheadmajik #99mentality

Dread Head Majik 🇳🇬
Dread Head Majik 🇳🇬
Open In TikTok:
Region: CA
Friday 13 December 2024 17:19:15 GMT
509217
85350
1235
2803

Music

Download

Comments

sunzybrown
sunzyBrown⭐ :
i reject it....i love to simp
2024-12-13 20:56:34
8
storytime.2k
Storytime :
the worst part be say one simp go see this video, like am then still continue him simping 😂😂 him fit even pause this video go simp then come back 😅😅
2024-12-13 17:47:36
642
oziomachukwu98
OZIOMACHUKWU :
What if her mum likes you and she ask for assistance what do I do😩🙏
2025-01-20 07:47:28
17
official_ceejhay
￴￴￴ ￴￴ ￴￴￴ ￴￴￴￴￴ ￴￴￴ ￴￴ :
bro I just get babe, make I no lie I guide....I dey spend but e feel like I don dey spend too much🤔
2024-12-13 21:17:05
15
boyskettch_1st
Autumn :
I pity the Naija babe wey go date you🤣🤣🤣🤣
2025-01-27 08:40:25
22
favourneche67
favour🥰 :
Majik you only have advice for boys on how to become a better person wat of the girls😔😔
2024-12-16 09:33:39
12
canada.buger
ℂ𝔸ℕ𝔸𝔻𝔸 :
“If you cannot press money clear” me wey don clear since 😂😂
2024-12-13 18:04:59
248
kingceebmk
KING CEE BMK🥷 👑 :
I’m not a simp, I just enjoy it when these girls are happy.
2025-01-07 05:01:51
3
chinonso591
SUGARBOY⚽️ :
I have not been myself lately 😢
2025-01-22 11:19:02
3
_joey1fr
️ :
If she say you stingy tell am say na true 💀😂😂
2024-12-13 17:52:35
63
xinograce
𝚇𝚒𝚗𝚘𝚐𝚛𝚊𝚌𝚎🎭 :
I no de give shishi again I de use de money build my self joor😂
2024-12-13 21:53:13
2
kingside_royal
kingsides👑 :
Amen...😁 Be in Control!!! i dey tel my guys...
2024-12-16 14:00:39
1
everyonehatesbadboy_
𖣂︎ :
boy wey use money buy love no dey pay finish 🙂
2024-12-14 09:18:24
28
micky24431
👻𝐀 𝐊 𝐀 𝐍 𝐍 𝐈 🤡 :
Bro I swear I Dey try remove the feelings but I can’t how can I do it
2024-12-14 07:41:25
3
aj_lee_bangalee
Call me Banga Lee  :
A simp no go ever agree say him dey simp
2024-12-14 07:02:23
8
nana283014
Nana 🧚‍♀️❤️ :
bro thanks you've really improved my mindset
2025-05-26 22:23:06
0
nocturnal_1999ng
NOCTURNAL :
amen oo
2025-02-04 23:09:11
0
alvaromorata862
SILENT FC❤️🦅 :
I swear bro
2025-03-06 01:36:22
0
promise_slim.taker
Wicked Nath Slim🇬🇧🇳🇬😡 :
Amen 🙏
2025-11-17 01:46:12
0
osas_dah_gr8
CARINO🪐 :
I no regret why I follow you bro💯
2025-02-24 21:16:29
0
ericofgrace
EricTerryErikk :
everything you deh talk na true
2025-03-09 21:59:03
0
bellolamide5
Liam🦾 :
Omo Amen ooo
2026-04-26 19:52:23
0
ineffablex8
Ineffable 🫁❤️‍🩹 :
amen
2026-05-22 15:52:39
0
okizzy23
奥基基 🐍🫶 :
@DAVID🦦🥶 yes work on yourself 😏😭
2025-02-13 14:12:49
1
To see more videos from user @dreadheadmajik, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About