Hey so that’s insane if he bought that hair for $500 I’m in America that hair no go pass 30-50 dollars abeg no dey lie
2024-12-14 02:17:05
202
Aramide :
With this closure 😫😒make he go collect him change oooo
2024-12-13 23:46:55
1243
Alreadymaade4U 🇳🇬🇺🇸 :
Na Halloween hair
2024-12-14 01:45:36
356
cocobayB :
They’re owing him $480 change
2024-12-14 06:42:59
501
callme_jovy ❤️❤️ :
Na there u and ur husband Dey live ?
2024-12-14 02:54:35
34
ariam_rai :
Yea is true definitely from temu 😂
2024-12-15 17:14:22
11
𝐂𝐡𝐢𝐬𝐨𝐦★꧂💕 :
Outside the country 500$ no be for better hair na like 1k$ u can see good hairs na because of the 500$ get value for Nigeria that’s why it’s hard to believe my mummy usually buy good hairs from 1k$
2024-12-15 00:00:49
5
Cakebychomzy :
E be like say they don cheat hubby oo😩😩😂 and na harmattan we Dey like this oo😩
2024-12-13 22:41:53
257
OgNext2God :
It possible 😏😁😂
2024-12-14 15:45:02
0
BLESSING💞♾️🎀 :
He forgot to collect his change $490 😪
2024-12-14 08:20:50
105
🌺Ammie🦋🌹 :
Since oyinbo marry oyinbo never rest😂😂💔
2024-12-14 12:59:31
6
Chisanim || RN🩺👩⚕️ :
No be only $500 for something wey the closure resemble wetin them sew with needle😂
2024-12-14 10:39:49
11
Didi_hairpalace 🛍️💯 :
Na shien wig and e no pass 30$
2024-12-14 06:03:42
48
smoke_savvy1 :
Which hair $500? Bia enter house and lock door
2024-12-14 01:32:28
98
akindoliretinuade :
For post office market na 10k😂😁😁he should go collect his change 🙄
2024-12-14 10:50:39
8
Unstoppable faith✅💯 :
Nah me sell the hair😂
2024-12-14 06:33:23
1
Beth🌹 :
Your husband dey whine you o🙄
2024-12-14 12:40:31
2
Indiana 🌸💜 :
Omo una dey talk for this comment section o 😭😂
2024-12-14 08:15:20
14
Herdunnih :
I love as u respect ur husband since he dey around u no use pant do content
2024-12-14 11:48:28
6
glory daniel :
Make una no worry na temu dem buy am
2024-12-16 21:09:51
1
Toriee_naturals :
This Oyibo ehn🙂.. God never mind Abeg. na zip dey your closure so ?
2024-12-16 15:08:24
2
Thriftwithesther :
Them don cheat am clean mouth😂 make he go collect him $450 dollar change oh
2024-12-14 11:01:02
1
ODINAKA :
Harmattan suppose dry this hsir
2024-12-14 08:12:01
0
__airlah022 :
Una suppose use that $500 find good apartment now
2024-12-15 10:00:29
8
Walkingredflag🩸 :
Ur husband dey deceive u $500 what? 😂
2024-12-14 01:50:37
11
To see more videos from user @priscilliajerome, please go to the Tikwm
homepage.