I wear a size 46/47. I couldn’t find big ones so I had to cut the back of mine and wear it like half shoe. They also had to join 2 shoes together at mami market for me cause Nysc didn’t have my size😂
2024-12-14 21:22:24
195
Faithhhhh💕 :
I don go buy my size Jesus
2025-01-18 05:04:35
17
Brownshuga 🤎 :
Aswear 😂 such a life saver, while everyone was complaining I am just comfortable with my oversized shoes 😂😂
2024-12-14 17:51:25
307
Dorcyy :
Bought my size, my legs swelled up and I got exemption letter. Didn’t do anything strenuous unless I chose to. Blessing in disguise😂🤭
2024-12-15 07:40:10
94
topdog?? :
Me wey I dey use size 49 nko 😭
2024-12-15 06:20:52
25
CRUNCHY SNACKS IN LAGOS/IBADAN :
Una no quick drop update,I don buy my size 🙃
2024-12-15 17:51:24
10
Jaykaypresh :
Unna no quick talk 😩😩😂..I don return my size 40 for 39😂
2025-01-12 18:48:15
2
Dushan fabric world :
I wear size 39 but I bought size 41 Omo my leg jst dey jst dey play inside the shoe😂
best decision
2024-12-15 13:27:29
4
To see more videos from user @ihilohi__, please go to the Tikwm
homepage.