Cc or no Cc who guide done guide (different pattern ☮️)
2024-12-15 11:58:36
1753
4 G's🎚️ :
With all your cc where your car?
2024-12-15 13:51:53
540
Get_paid :
You don see client way press 300k in 4 months before dey play 😂
2024-12-15 13:43:35
76
chivita :
Forgot cc. I guide pass you
2024-12-15 13:55:29
26
Heavydsparkofficial :
I chop id me 2022 them carry money run ℹ nearly craze then 2023 $50k for bank check money dey ledger balance ehh no gree come available balance 2024 I still try id me ehh no work bro we try again 2025
2024-12-15 13:35:50
55
Alma Arias :
i get sure Canada Cl And US CL and i get them CC already
2024-12-15 11:59:36
6
HOLLA :
CC too sweet like Toto 😂
2024-12-15 15:42:53
12
pammymuller001 :
I be bole I be even banana 😂
2024-12-15 13:26:31
28
SEYI 💕🌴🀄️ :
See pressure
2024-12-15 11:38:28
41
❝𝐙𝐈𝐊𝐎𝐎❞🧃🚀🖤🙂↕️ :
Una don start I don Dey think 🙂↕️😥
2024-12-16 10:35:46
3
PRIEST❤️🩹🕊️ :
na only card we de collect 4 here oo
2024-12-15 12:23:56
71
Bayonle :
Dem Dey use Apple Card’s buy Lexus sha 😂
2024-12-16 04:05:34
18
Ugly clown :
Cc meaning ?
2024-12-17 10:55:45
13
Zack Junior :
Card money na I take buy land and build house,
2024-12-15 14:09:04
46
𝔻𝔸𝕍𝕀𝔻_ :
Make them use cc spoil weekly payment abi… 👍👍👍👍
2024-12-15 18:42:34
91
Account Not Found :
Na you go motivate dem still come demotivate ☹️
2024-12-15 14:21:37
2
willie Nelson :
credit card i never see before,but u fee leave me with gift cards 😅
2024-12-17 10:28:04
2
hemhigh05 :
You don do inheritance before
2024-12-17 17:05:59
0
Abdul Muheez 📿🌙💫 :
See person wey Dey chop wire 😂😹
2024-12-27 12:53:08
0
Nichola :
no be you preach for us which day make we avoid pressure
2025-01-02 19:25:07
0
쑤정이 :
chief
I no dey even see update chief abegggggg
2024-12-18 00:29:33
0
AYO. 💔🙃 :
E no go better for Cc 😮💨guide first 🧠🥲
2024-12-17 08:04:38
2
Citi. Bank💸 :
Na only for US we day shop am
2024-12-15 12:14:21
7
Yinkoos :
Mr CC where your car 😂😂😂 and house
2024-12-16 16:48:04
2
To see more videos from user @yankirichie0, please go to the Tikwm
homepage.