@daddyboy_ochanz: Jarvis wants to return peller engagement rings

daddyboy_ochanz
daddyboy_ochanz
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 15 December 2024 21:50:20 GMT
2866806
242605
6147
9693

Music

Download

Comments

oliviairish2
olivia>irish :
Jarvis watin peller do you for dis life 🥹😭😭
2024-12-15 22:30:15
6362
iam_chrismark
iam_Chrismarkk :
Y’all go back and watch the video well , jarvis did not say yes na peller Dey overdo
2024-12-16 11:50:41
182
drickjoker6
precious omokaro atuke :
na only me no like dis Werey Javis?
2024-12-16 08:22:14
5807
lovelybabe403
Lovely :
Peller and jarvis are just bestie n dey know, nah online people wan force relationship 😂
2024-12-16 09:38:13
1138
nelly1484
Nelly001 :
Omo this Jarvis lov is not genuine pellers love for her is 99% but Jarvis love for peller is 52%
2024-12-16 07:23:15
412
de_kolmaxx12
michaelkolawole25 :
Wetin Pellar see from this Jarvis wey dey always talk like baby
2024-12-16 09:56:07
58
amlacebaba
AMLACE :
Jarvis still love her ex make una Dey play 😂
2024-12-16 07:15:11
2860
jumjum527
Ruqoyah🌸💕📿 :
I just hate Jarvis 😒why she Dey do peller like that 😣😒
2024-12-16 09:36:52
853
niyel_1
Niyel_Priest :
This Jarvis Dey vex me honestly 🤦🏽
2024-12-16 17:47:24
1208
sayheytoangel
SAY🎀HEY💕TO🎀ANGEL :
Jarvis own sef ehh😒🙄
2024-12-16 01:28:33
462
sandra.sj109
Queen :
If Jarvis leave Peller I no sure say she go see another guy wey go love her like Peller
2024-12-16 18:55:35
166
creative_dave001
Espiritus :
i pity peller. he no get adviser omo
2024-12-16 09:02:28
747
north_prince1
Kole🥶 :
did I just hear promise ring 🙃🙃 Ring of the promise land
2024-12-16 08:29:39
478
pelfix8adex
𝑨𝒅𝒆𝒙..🖤 :
Na until peller give Jarvis belle I go know say no be content dey dey do 😂
2024-12-16 07:14:46
338
babyycandy50
🫂🥀 𝑷𝒐𝒐𝒌𝒊𝒆 🥹💕💋 :
Na them sabi o Whether she return the ring or not me self dey struggle with my own relationship
2024-12-16 00:26:29
1765
expensivebambi323
Baby 🍭 🎀🌺🦋 :
I no just like this gal 🤦‍♀️
2024-12-16 03:26:57
598
holuwadamilola348
. :
I no like Jarvis from start😏, nah peller just dey make me play along
2024-12-16 18:03:59
215
tife_isbaee
♥𝑀𝓈𝑀𝒾𝓀𝒶𝑒𝓁𝓈𝑜𝓃♥ :
peller and Jarvis go just dey look una dey smile😂
2024-12-16 16:14:10
300
arike_ade428
arike_ade428 :
She go make pple hate her
2024-12-16 10:26:56
719
mmms.dwl
~~~🍫Àleks💕🦋 :
Shey na only me cm hate Jarvis 😭🤦‍♀️💔
2024-12-16 12:31:40
97
emekagloria
Gold 🥰🥰🌙🦋 :
Oga calm down she was only joking, she said AI is not married that it is Jarvis is married
2024-12-16 08:54:37
87
jkkhgasn48g
blessing🌺🤍 :
if na me be peller I for don forget that girl javis
2024-12-16 13:36:14
173
uzomecoe
uzomeco :
That girl dey vex me
2024-12-16 11:24:20
172
favour_ite4
Amadi favor :
And the iPhone 16 😂🤲 return all
2024-12-16 14:22:49
180
q.lrty
Aug💝🌹💋 18th 🥰💯 :
all those money wey peller spend for her surgery she go return all of Dem 🥺
2024-12-16 21:22:50
53
To see more videos from user @daddyboy_ochanz, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About