Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
Home
How To Use
Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
Home
Detail
@funnykess0813: Fact 😂 #oldtaker #viralvid #tik_tok #edoblogs #edopride #edomex
Funnykess0813
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 17 December 2024 08:37:13 GMT
194582
23983
1217
976
Music
Download
No Watermark .mp4 (
1.43MB
)
No Watermark(HD) .mp4 (
12.4MB
)
Watermark .mp4 (
2.68MB
)
Music .mp3
Comments
Kelvin :
for my street one boy buy sienna for for woman way dey give am credit
2024-12-19 09:31:33
130
exodus :
I too love Monica dat year 😩😂😂
2024-12-19 12:50:02
5
Kelvin’interior :
And if them tell you how much u dey owe 😫u no go argue with them😏
2025-01-03 12:24:53
1
lifewithvado :
Omo mama Favour too dey come through 😂she dey cook soup send Favour mk she bring sef I go still collect fufu credit 😂😂
2024-12-18 07:07:41
28
Teri Mazarati :
I swear bro you know this matter 😆😆
2024-12-17 08:47:11
205
broken heart :
God bless mama happy for Benin, old soldier for ph MAMA for cotonue musa for Lagos 🙏🙏🙏💯 y'all own a place in my heart ❤️
2024-12-18 09:04:52
36
𝐍𝐔𝐄𝐋 𝐀𝐂⭐️ :
Mama for life 👏❤️
2024-12-17 11:53:02
90
E pounds Rossay :
Mama believe u pass ur girlfriend
2024-12-17 15:06:25
1
monsieur :
11500 but i still dey go tomorrow 😂
2024-12-21 23:16:42
0
Machala🇬🇧🚀 :
answrrr na so I take dey owe this woman 30k lyk dis ooo😂😂she go still dey smile with me steady
2024-12-17 19:17:12
6
Augusta🇳🇬🤍 :
My mama no Dey believe me again 😂😂
2024-12-17 17:53:17
3
King :
No be lie my bro, na real talk be this
2024-12-17 09:47:55
29
David_of_benin :
Restaurant wey I Dey chop I dey owe them 263k. Them still Dey give me. Hope Dey.
2024-12-17 11:16:07
159
truthmerchant :
Na why guys no dey relocate any how... to build that relationship dey take time 😂😂😂
2024-12-17 11:22:25
365
HERMIT 💔😡 :
Omo na once I turn her to second mother 🫂💔
2024-12-18 09:20:01
9
Franky rex :
Where una de see all the women wey de sell shop sef? The one wey dey my side no get joy oh
2024-12-17 17:47:34
11
To see more videos from user @funnykess0813, please go to the Tikwm homepage.
Other Videos
@👇 ماں کا شہزادہ بیٹا ✌ @Asad khan222 @Farooq jaam @imranbaloch... 211 @Nice 🥳🥰
its like i become a whole different person 😭 #foryou #foryoupage
what to do when someone says something negative about you#foryoupage♥️♥️#barakah#motivation#deen#reminder#muslim
ring a ling a ling a ling a ling a ling a ling a ling ling hopefully i answer by the time i finish singing 🤪 #fyp #rhoa
turn into miku with me for lvl up expo
Worldtech #Small refrigerator 3.3 cubic feet, model WT-RF101, 1 door, capacity 92 liters, 3 year warranty #Good quality product, hurry to order #Limited quantity of products, don't wait, don't hesitate, hurry and order now.
About
Robot
Legal
Privacy Policy