Abeg how much person fit get way person go know say e don guide ?😢😫
2024-12-27 06:59:23
7
November 16🇺🇲😶🌫️✝️ :
I don talk this thin many time💔, but once I guide back, I go still dey give🤦....even now self as I guide I don give and I wan stop because if this money later finish omorh na only me go dey 🤦💔
2024-12-27 03:41:36
205
WATCHING IN BED 🛌😂 :
Who else is watching in bed 🛌 😂
2024-12-27 21:03:06
50
FZ :
Buh I don’t have that kind heart to be cruel
2024-12-27 09:32:24
57
Yᴏᴜɴɢ Rɪᴄʜɪᴇ :
But my mind can’t be changed that’s the problem cuz giving and helping others is my liking so much 😩💔
2024-12-27 04:02:43
13
SP YOUNG$ :
I swear i go too wicked this 2025 even with my babe
2024-12-27 08:44:55
12
AYOMIDE🔫💙🦅 :
I go still help 😑
2024-12-27 08:38:31
2
AKINTUNDE 🤍 :
I no sabi kala 😢 Make man sha dey guide always be the point 🤲🏽
2024-12-27 08:15:57
42
Uzo Richie :
I do 5k for person yesterday i swear I no sleep well last night 😩😭😂
2024-12-27 07:27:31
7
Danny :
I swear but I too get good heart and it's really bringing me down 😩 wanna be heartless but that's not my thing
2024-12-27 11:58:28
12
Debby_of_lagos❤️ :
Please were is this place
2024-12-27 16:53:07
1
Stephen :
Location?
2024-12-26 19:34:14
2
only1jaydah :
☹️I know how many times I don talk this thing
2024-12-27 08:51:05
6
Elon musk :
Aje seh , you see that my papa ehn e go know say I don change with am , dah man really show me pattern base on small broke wey I broke chai 😤
2024-12-27 15:02:57
4
𝗘𝗹𝘃𝗶𝘀🥤🧸〽️ :
no be play ooh my bro
2024-12-27 08:34:01
1
Aboy🫥 :
I dey talk am many times if money come I go still give and if I broke na only me go dey face am 🤦♂️
2024-12-27 08:49:39
2
Frida Leni Chiara :
You no fii lie give us na 😆
2024-12-27 07:13:27
4
𝐎𝐋𝐀𝐖𝐀𝐋𝐄🙂🖤 :
lol but I can’t stop that fr giving and helping others as already be the blood running in my vain 😩❤️
2024-12-27 05:15:32
13
ayomide07 :
Ajeh nah only God fit pay my reward 😭😭😭😭😭😭
2024-12-26 22:45:28
6
OKOYE‼️ :
What of people wey pity me when I no guide
2024-12-27 09:03:11
11
City_girl 🦄💜 :
I Dey find boyfriend 🥺💔
2024-12-27 06:18:57
16
To see more videos from user @bigjosh360, please go to the Tikwm
homepage.