He be like say you no like your account Abi? Go and collet past question from Joan
2024-12-17 11:18:48
159
AYO :
Who be minah who be Abby abeg
2024-12-17 11:53:19
22
Golden🇲🇽🤍 :
You have a person like jo way everyone want to have in his or her own life and you are misbehaving. continue OK 😏😏
2024-12-17 11:22:27
20
willliamsrichard2 :
Jo don’t carry your account day move 500k anyways congratulations 🎉,Buh we careful ohh or else😂
2024-12-17 11:24:23
24
Kwarteng Cherub :
U Don break someone's son's heart 💔
2024-12-17 11:18:04
24
*Fine boy🌟🏆🇳🇬🥰 :
Happy 500k followers sis I wish you 500M followers and biggest live stream 🙄
2024-12-17 11:22:13
3
M_B :
after you don break Jo blaq heart ❤️🩹💔
2024-12-17 12:21:37
2
🌈onimajemu_baby🌈 :
Omoh na why I no Dey like online relationship any small thing people don twist am like you guys know what she mean but you still saying another thing make JO no let people dictate his relationship 😎
2024-12-17 12:31:37
5
TOMIME😎 :
Abeg Shey na only me get hair for middle of yansh 😒😫😁
2024-12-17 12:07:18
5
Adeniyi John :
una sure say rashidat no dey take cana
2024-12-17 12:10:19
14
Youngstoner :
Abeg 🙏 delete dat post 😔
2024-12-17 11:52:09
1
REAL_DANI😎✈️ :
This ur acct looks good😑😒
2024-12-17 13:31:51
1
Lovely Babe🐆🌺 :
Why all these warnings, what has she done? Eiiii wanna too do ooh 😂😂😂
2024-12-17 12:24:17
3
tog_muna :
Once you’re popular…Date any girl or lady at own risk 💆🏾♂️coz you won’t see true love 🐾
2024-12-17 13:00:35
3
Wesley 💛🌟 :
Squad don complete RASJO ❤️🏆💋
2024-12-17 11:20:11
2
Olamide Fadojutimi :
within a month you don enter 500k. power of jo🤭
2024-12-17 11:25:46
5
🦯SAANI SALAH🎯 :
If no be Rashida ano fit do 🤭
2024-12-17 11:21:46
5
Star ⭐ Light BTC 💰 :
But wait oo she think say watin Jo fans dey talk nah Joke oo make this thing just be content Abeg because me no join oo but ask Joan 😒💔😁.
2024-12-17 12:10:18
4
BAYSH001 :
you dey vex me werey😂
2024-12-17 13:02:20
3
e be like all of us dey craze :
calm guys mk we still dey observe 😂
2024-12-17 14:17:01
2
JENNY 💙💞 :
Congrats 🍾🎊🎈🎉 on your 500k FOLLOWERS 👍
2024-12-17 11:47:04
2
Gentle Breeze🦅🦅 Olalekan :
Rashidat go and apologize to our prince 🤴 jo 😂❤️we love you both together one love 💕
2024-12-17 12:51:02
3
pelicode :
if they don't love each other their won't be fighting 🥰🥰🥰🥰
you guys should believe it the love is strong 🥰🥰🥰🥰
2024-12-17 14:55:27
2
To see more videos from user @userrashidat2z, please go to the Tikwm
homepage.