@tino_blaq: Na iphone codm boiz dey use pass 😌🫴 #freefire #callofdutymobile #gamecommunity #relatable @Çômrädë 🔥🔥🔥 @OJO_ZAZA 💮 @Jaywon

TINO 🥷🎮
TINO 🥷🎮
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 17 December 2024 18:58:27 GMT
15547
2148
496
90

Music

Download

Comments

big.sammy_001
Sweet Boi🥰🥀 :
But na beggers full cod 😂
2024-12-18 04:49:54
82
nft_of_canada
💳 :
my free fire account go buy that you iPhone talking about 5 evo gun all max👹
2024-12-17 22:04:40
19
itzurboik
TK°CASTRO :
but them dey low-key get iphone o
2025-01-06 23:35:13
0
sandykent0
yung thug🔮 :
no be iPhone 6 u dey use play😂
2024-12-17 19:13:40
54
vibewith_testimony
Talented Testy :
Make una help us beg FF boys 😂
2024-12-17 20:29:15
2
stanleyff.32
Stanley :
wetin you dey use video abeg
2024-12-18 04:11:54
0
d1_drac0
𝐈𝐭'𝐳 𝐓Ø𝐍𝐘• :
Pablo don cash out 10$ buy cap we no go hear word again
2024-12-18 11:18:58
3
callmeblack486
𓃵 BŁÄĶ 𓃵 :
pc players plenty brh 😏,buh if yu notice nah 6s+ ppl dey play codm or wotever yu call am
2024-12-18 14:15:49
2
To see more videos from user @tino_blaq, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About