What’s una problem? Is it a must to post something like this 😏
2024-12-23 11:32:27
0
Abu🧃 :
Stop it don’t use Awon Alfa joke again ⚠️
2024-12-18 17:38:44
0
kvng_teefah⚽📌 :
E no go pass Ibadan or oshogbo people 😂🤲🏼
2024-12-18 17:20:24
58
Fathia 🌸❤️ :
E no fit pass ilorin ppl 😂😂😂
2024-12-18 18:32:55
0
Olatorera 👑🦚❣️ Gold :
who else run to the comment section🤣🤣🤣🤣🤣🤣
2024-12-18 16:43:05
24
ADNAN_🥷🏻👽✨ :
Dem guide pass you Allah 😂😂❤️
2024-12-18 21:56:43
15
Akanji alfa 🥰💕🥰 :
Nothing funny here guy
2024-12-18 13:12:03
0
Ġbø lãhãñ :
😂 Ali the man Chester 😅
2024-12-19 11:08:41
1
Olakaf_1 :
Pursue dem nah as craze dey worry you....Wetin concern you concern how dem dress ?
2024-12-18 19:26:14
5
Stingy-Soul💯🔥 :
naah alfa dey hot now ooo♥️♥️😂
2024-12-18 13:52:17
17
Kapaché :
Which state is this
2024-12-20 06:58:11
0
Khaddyjempire :
It’s so disheartening nowadays people are using others affairs to catching cruise,even on road you can’t walk freely 😕
2024-12-21 17:55:40
2
Kanmi :
Sha no follow boys go island ooo😂😂 make una dey drink una Fearless or Hollandia yoghurt jejely cus na Hennessy plus Cana una go dey deal with if you follow boys, Naxo I lost my own track oo 🤣🤣😂
2024-12-18 13:44:09
5
dan mary :
Ajeh dem get money pass you
2024-12-18 14:54:10
240
tairuabdulmajeed1 :
I beg let alfa brerrth😂😂
2024-12-19 12:46:03
2
AZEEZ OPEYEMI :
This this don dey too much oo All this people need attention please
2024-12-19 08:02:14
3
aye ko oto :
maybe yahoo client no pick call and alfa need money
2024-12-18 15:23:09
2
Perez John :
Na pepper soup dem con buy na 😭🤣
2024-12-18 19:16:19
1
Adeyinka 🥰🥰 :
Kole never reach here 😂
2024-12-19 18:21:52
1
OLOBAlami✝️🛐♊️ :
Shine your face meaning all these Alfa no fear Allah anymore they want arisiki I can boldly say to any of them because na Wetin me don confirm dem desperate 😏😏
2024-12-19 07:09:19
2
AMB ALFA OMO ALFA OGO OYO :
Why now den know sopst wear lawaniii come dis place now 😢😢😢😢
2024-12-18 18:07:02
17
MangoNoLetManGo :
Haaa chief iman😂😂
2024-12-19 10:17:43
1
IRELOPE HERBAL CENTER ELEWURE :
agbaya u be 😂 what did u too went there to do too 😂😂😂 e jor Jaye Lor they are human being too 😂😂
2024-12-18 16:14:48
4
To see more videos from user @omoakin1808, please go to the Tikwm
homepage.