@tino_blaq: Na one freefire guy for my compound start this 😂💔 #callofdutymobile #pubg #freefire #gamecommunity #relatable @Çômrädë 🔥🔥🔥 @Jaywon @Danny destro😎 @VÊRŸ DÅRK BÖŸ 😎 @⚠️Mr Lonely💔😞🆘

TINO 🥷🎮
TINO 🥷🎮
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 18 December 2024 10:55:53 GMT
4273
386
201
22

Music

Download

Comments

gamer_dave_ff
DAVE_FF🇳🇬 :
dat pubg wey be like power rangers
2024-12-18 12:51:49
11
bola_ahmed_tinubu00
president Bola Ahmed tinubu :
and so? codm wey easy like Candy crush 😹😹😹
2024-12-18 14:13:34
37
vibezboy.nym
𝕍𝕚𝕓𝕖𝕫.𝕓𝕠𝕪👤🇳🇬 :
lol gren blood and toy soldier 🤣
2024-12-26 11:20:22
1
jessydied
Jessy˚🇳🇬🇬🇧 :
Bro is doing everything he can for engagements😭
2024-12-18 14:00:10
18
kelvincuban0
KELVINCUBAN💦 :
😂😂😂 Wetin this freefire Boys use do you nao😂😂😂 them collect your babe?
2024-12-19 12:24:06
6
james.charlotte04
James Charlotte :
go max one evo make your acc red
2024-12-18 13:52:16
10
king.von8797
KING von :
bro na 15 pro I dy use i fit drop one emoji na dot e go show for ur side
2024-12-18 11:03:05
12
tepid.ff
Tepid YT :
na why u never make am😏
2024-12-18 17:47:43
5
user1100637040109
Edigbe Desire :
pubg wey dey like offline fps una papa
2024-12-26 15:30:07
1
musty850
MU$TAPHA :
go max one Evo gun 😂
2024-12-18 11:54:49
3
fake_gojo001
ONLY 1 GOJO🎭 :
i fit compare una game to local warfare wey even better 😒
2024-12-18 20:40:27
2
progise07
DZPROGISE ✔️ :
make una leave this guy ff boys he dey find likes na why
2024-12-18 12:32:06
4
bryan.....24
🦋⃟⃟ ͥ ͣ ͫ𝙰𝙱𝙰𝚈𝙾𝙼𝙸✈︎☯︎ :
na ur phone money i dey use max my chromasonic😒
2024-12-18 12:21:17
6
dhbunny8
Dₕ-BUNNY :
it is because your phone can not hold the heat
2024-12-18 12:29:44
4
derrick_098
𝐝𝐨𝐧𝐧_𝐝𝐞𝐫𝐫𝐢𝐜𝐤 :
I swr Yiu wan trend na WA you dey attack us
2024-12-18 13:40:07
1
callmevico0
VÊRŸ DÅRK BÖŸ 😎 :
Wetin free fire bois do u nah 😂
2024-12-18 14:26:05
3
lonelyemmyzee1076
EMMY ZEE💯🧃♌🧘 :
na why una two be like low budget characters😂
2024-12-23 16:54:36
1
spankycee1
spankycee :
na hunger 🥱 cause am
2024-12-18 11:33:18
3
sammyjr205
PHEONIX •FF• :
at least we no dey slide on top staircase 😂
2024-12-21 07:59:31
1
zymond.mission.ff
zymond mission ffp :
if Codm people did not seen comments on their post anymore they will be disturbing their ff boss forever
2024-12-18 22:14:51
1
shadow.gamingff
shadow ff :
oga download free fire max put all the graphics for ultra if u get good phone shebi yur phone good
2024-12-26 16:03:24
0
itzisrealanuoluwa
isreal vibez💵💵 :
them graphics look like temple run oz 🤣😂😅 them no get sense
2024-12-25 11:17:53
0
gamer_heartlessff
Hêärtless FF 😈🖤 :
what do u have against free fire 🤔🤔
2024-12-24 13:25:17
0
oyeyeafxyp3
oyeyeafxyp3 :
cod easy like subway surf
2024-12-20 09:16:44
0
wiss0111
Anonymous :
Wisdom have been chasing you but u have always been faster 🌚🤌ngl
2024-12-23 09:41:07
0
To see more videos from user @tino_blaq, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About