@debbielexxia_: #relatable #viral #fyp

Debbielexxia
Debbielexxia
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 18 December 2024 17:23:55 GMT
210387
37931
1353
1839

Music

Download

Comments

ogstanley
~ST🅰️NLEY🧃🖤~ :
Una still dey follow girls talk? 😭😂
2024-12-19 06:51:54
789
ike_ike_0
👑 MASK_MAN 👑 :
MAN WEY DEY SUFFER NA MAN WEY DEY TRY TO IMPRESS ! 😂😂😂.
2024-12-18 18:51:54
1229
asquaremrclassic
Asquare Mr Classic🍆🍑💦 :
Wait 😳😳😳 girls don dae collect Goodmorning alert? Na me say make you wake up?
2024-12-18 22:19:03
390
onlyoneabah
abah :
if i dey suffer, ma bend
2024-12-18 21:07:55
318
biggest4kt1
Biggest 4KT ❤️🦅 :
Na man wey wan impress woman dey suffer 😂
2024-12-19 00:43:00
291
amarachi_167
amarachi_167 :
Na the ones wey dey follow follow women dey suffa Na. Focus on yourself and forget women, you will enjoy your life as a man.
2024-12-19 06:25:42
59
odogwu_kelvin
Odogwu_kelvin :
Na who wan suffer naa. This life no do pass urself. If u get, give, if e no dey, e didn’t Dey simple.
2024-12-18 22:52:08
43
dorasmile0014
Amarachi :
Me and my bro 5&6 him dey gist me 24/7 and me dey advice am 🥰😂😂😂
2025-01-04 13:54:23
11
konimeany
olore1 :
dis one toto go sweet
2025-01-04 23:19:34
4
duckcraig
DuckCraig :
I’m not waking up to a woman problem. No be me una fit pressure. When I’m horny I pay 100k or 50k fuck well well 😂
2025-01-10 07:28:08
3
chase__wealth
Mukhtar🧃 :
Suffer ke, i send anybody papa? Even my own I no send am
2024-12-18 21:54:27
55
ovfficial009r
ovfficial :
me na ashawo I dey knack ohh since I can't fund girls life style
2024-12-30 09:50:53
13
okiki_ola_oluwa
 :
Have been bill emotional damage before, you don hear am before?
2024-12-19 03:56:17
3
ibrahim_243id
Sultan 🇳🇬💛 :
Good morning alert? 🙄 . Nah me send you to wake up?😹
2024-12-19 07:48:14
27
chrismbah1
Chris Mbah ♊ :
am Ur secret admirer 🥰
2024-12-26 07:06:00
2
na_wa_o
ᴴᴱᴬᴿᵀ ᴮᴱᴬᵀˢ ᶠᴼᴿ ᵁ :
Omo na intentional and real men Dey suffer o..me I dey alright 🙏🏽😂
2024-12-19 01:35:38
74
oliviaeke6
Oliviaeke💫 :
Make no girl pressure my brother oo I no de pressure person brother😂
2024-12-19 01:45:22
3
pauljoe31
Uduakabasi Joe :
na man wey wan suffer dey suffer. I don't owe any woman anything except my Mom and siblings
2024-12-19 04:17:57
1
olasubomi001
Olasubomi🎀 :
I swear I use to pity them 🥺
2024-12-19 12:16:49
12
xmany01
xmany01 :
Nah man wey wan suffer 😂
2024-12-23 04:14:08
1
a217karu
a217karu :
I never even know how I want take settle family for Christmas 🎄 today nah 18th😩😩💔
2024-12-18 22:29:41
4
lawbassey1
Dj Law :
lol once u wake-up u don enter better problem 😂😂😂😂
2024-12-19 04:31:49
4
thatsweetboygeorge
george :
i don even give up on relationship since 2021
2025-01-04 12:25:09
3
lagcitygameboy
lagcitygameboy :
good morning Alert kwa? 😂😂😂😂😂
2025-01-19 13:33:22
1
makavelli49
Makavelli :
We be endangered species 😂
2025-01-01 20:09:46
3
To see more videos from user @debbielexxia_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About